Peruzzi – Majesty Lyrics

Peruzzi – Majesty Lyrics
Majesty
Peruzzi
    Lyrics copied!
    Majesty Album Art
    "Majesty." - Peruzzi

    Album: Heartwork
    Track No: 10

    Baby, you′re a miracle in my life
    (Cinderella cindodo)
    Brr bang bang
    Brr bang bang bang
    Bang bang bang bang bang bang
    Speroachbeatz
    verse
    Oré, do do, don't be shy
    I no fit move until I see your light
    I cry a river if I fit walahi (brr bang bang bang)
    Baby, ma lo gbagbe o
    Ah, say na your cruise I like
    Show me that your miracle tonight
    Take me high, I wanna feel alright
    If I gum body (gum body)
    Baby go say you dey totori (totori)
    And I no want to dey bother you (bother you)
    But I wan know if e sure me, sure me
    If I gum body (gum body)
    Baby go say you dey totori (totori)
    Me I no want to dey bother you (bother you)
    But I wan know if e sure me, sure me (brr bang bang bang)
    chorus
    Nwanne if you see the mermaid
    Her royal majesty
    Pikin wey fine like this, ah
    Suppose dey with me (nwanne, nwanne)
    I say, nwanne if you see the mermaid
    Her royal majesty (her royal majesty)
    Pikin wey fine like this (pikin wey fine like this)
    E suppose dey with me (suppose dey with me)
    verse
    I promise to kiss you before you wake up (mwah)
    Love you without the makeup (makeup oh)
    Baby, don′t break up
    I touch down before the take-off, eh yeh
    Luckily for me, you know my pin
    They say I take you personal, I no fit disagree
    Omo na confam P, if you check am
    True talk I no dey run scam
    Control for my area
    So I for like give you your own crown, eh yeh
    Luckily for me, you too sabi
    They say I wan dey take you personal, I no fit disagree
    chorus
    Nwanne if you see the mermaid
    Her royal majesty
    Pikin wey fine like this
    Suppose dey with me (nwanne, nwanne)
    Nwanne if you see the mermaid
    Her royal majesty (majesty)
    Pikin wey fine like this (like this)
    Suppose dey with me (e suppose to dey with me, eh, eh)
    outro
    Kiss you, kiss you
    Before you wake up
    Love you, love you
    All without the makeup
    Kiss you, kiss you
    Without makeup
    Brr bang bang bang
    (Speroachbeatz)
    (Swaps)

    Writer(s): Peruzzi.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Majesty

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!