"WAIST." - OMAH LAY
Mm-mm-mm, mm-mm-mm, mm
Carry for waist (waist)
chorus
Jesu, Jesu, mm-mm-mm, mm-mm-mm, mm
Carry for waist (waist)
Jesu, Jesu, mm-mm-mm, mm-mm-mm, mm
Carry for waist (waist)
verse
One day for the thief, every other day for me
I go smoke simiri, drink oshimiri
Eh, jigiji-jigiji-jigiji-jigiji
Yes, oh, I put CBD, e dey relax body (uh)
Peace and harmony, go check my
Money long, oh, money long, oh, money long oh, mm
Milli′, milli', milli′, milli', mi-
Wetin I dey use money for?
All of una no serious
How e take concern anyone?
Milli', milli′, milli′, milli', mi-
How much for my Lou-Louis V socks?
170 milli′, milli'
pre-chorus
Jesu, chai oh, the dada wey dey my head, oh
Scatter my enemies, confuse them with little things
Jesu, chai oh, I′m making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe
chorus
Jesu, Jesu, mm-mm-mm, mm-mm-mm, mm
Na two people something she carry for waist (waist)
Jesu, Jesu, mm-mm-mm, mm-mm-mm, mm
Na two people something she carry for waist (waist)
verse
Me, I no dey 'gree play with my money
The way you collect it from me
I want to romance your body
Ọlọpa romance, onye ohi
Omah Lay omemma, omemma, omemma omemma
I will spray you in dollars
Throw your back back to sender
Na nyash wey big na him be ikebe, oh, ikebe, oh
Na nyash wey real na him be ikebe, oh, ikebe
Take the protein, shake your soft ikebe, oh, ikebe, oh
Wetin kill Samson na still ikebe, oh (ikebe, oh)
pre-chorus
Jesu, chai oh, the dada wey dey my head, oh
Scatter my enemies, confuse them with little things
Jesu, chai oh, I′m making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe
chorus
Jesu, Jesu, mm-mm-mm, mm-mm-mm, mm
Na two people something she carry for waist
Jesu, Jesu, mm-mm-mm (uh), mm-mm-mm, mm
Na two people something she carry for waist
Jesu, Jesu
outro
Ha-ha, you're crazy, you know?
Writer(s): Stanley Omah Didia.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.
Subscribe now and never miss a new song lyric update.
WAIST