Davido – Yaya (feat. Aya Nakamura) Lyrics

Davido – Yaya (feat. Aya Nakamura) Lyrics
Yaya
Davido (feat. Aya Nakamura)
    Lyrics copied!
    Yaya Album Art
    "Yaya." - Davido (feat. Aya Nakamura)

    Album: Oriadé
    Track No: 10

    (Wiils Productions)

    Omalicha, eh, I'm on my knees, abeg
    Zọpụta, moi, eh, ọmọ, I need your help
    How many cups I wan take?
    My lady, make I prove it
    Amenali, I'm on my knees, abeg
    Baby, parlez français et mama pemi sheré
    She go say, "I no dey love," na why she do me ṣégè
    But, I still dey fall, I been falling mad
    Still she say I'm not enough, see me, see this gẹ̀gẹ̀, oh

    Nsogbu dey
    I say na nsogbu dey (Yaya)
    Nsogbu dey
    I say na nsogbu dey, yaya
    Nsogbu dey
    I say na nsogbu dey, yaya
    Yaya, eh (Yaya)

    Tu parles beaucoup, tu parles beaucoup mais faut deserté
    Pas de pipo, j'ai pas le temps sinon faut rien dire
    J'te regarde, tu fais trop le beau, ça m'énerve
    Je voyage, à gogo
    J'le mérite et c'est ça le pire
    Les Françaises comme moi sont courtoises et trop demandeuses (trop demandeuses)
    Tu veux ma main, j'suis dépassée, t'as pas encore fait tes preuves
    Faut doser (Faut doser, yeah)
    Moi tu veux (Faut doser, yeah), m'marier
    Que je change d'identité, est-ce que illimité?

    Omalicha, eh, I'm on my knees, abeg
    Zọpụta, moi, eh, ọmọ, I need your help
    How many cups I wan take?
    My lady, make I prove it
    Amenali, I'm on my knees, abeg
    Baby, parlez français et mama pemi sheré
    She go say, "I no dey love," na why she do me ṣégè
    But, I still dey fall, I been falling mad
    Still she say I'm not enough, see me, see this gẹ̀gẹ̀, oh

    Nsogbu dey (Yaya)
    I say na nsogbu dey
    Nsogbu dey (Yaya)
    I say na nsogbu dey, yaya
    Nsogbu dey
    I say na nsogbu dey, yaya
    Yaya, eh (Yaya)

    Yaya, yaya

    Writer(s): Davido, Aya Nakamura.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Yaya

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!