"2am in toronto." - FOLA & Davido
Silver and gold
Diamond
I get plenty can you spend it all
Cause I'd rather say I lose
Than to get your love
I go show you what it means
When you fall in love
(Yeba)
Wish I could let you go
But you mean so much
(Pkoka)
Oh baby ma worry
A ma ma jaye tan
(Koda)
No dey do ozigi zaga
For this very love
I go show you say your loving
Be my steady joy
See baby no dey worry o
No dey worry o
No dey worry
Tell them say you dey with OBO
This one no be whining
No be ini mani mo
Your loving for my body good
Well well o
No dey worry o
No dey worry o
Tell them say you chilling
And you dey with Davido
This one no be whining
No be ini mani mo
Baby this your loving
Good well well o
Ọmọ e don dey tey
O yẹ ko ti ma fẹ mi o
To ba f'ọwọ kan mi baby
O ma bend it low
Nice try
Thank you for coming into my life
Mi o ma mọ bo ṣe ṣe o
Baka big and heavy o
And if you need somebody
Gbara le mi o ah ah
Wọn ti geti mi lọ ah ah
Ṣebi oun lo n jẹ n
Para ah ah gidi gan-an
And I'm not giving up
Ko ma bọ wa omidan
Ko ma bọ
Ni tori pe o fine
Mo se yọnda gidi gan-an
And I'm not giving up
Ah aii
Oriyoriyo o
I'm never letting go
O n kan mi lomi nu
I gat you covered o
I just wanna let you know
Oh oh ọka ma ti fo
You got a girl in your room
She said Folarin don't lie o
And anytime you need me
Let me know ah
Ọmọ e don dey tey
O yẹ ko ti ma fẹ mi o
To ba f'ọwọ kan mi baby
O ma bend it low
Nice try
Thank you for coming into my life
Mi o ma mọ bo ṣe ṣe o
Baka big and heavy o
And if you need somebody
Gbara le mi o ah ah
Wọn ti geti mi lọ ah ah
Ṣebi oun lo n jẹ n para
Ah ah gidi gan-an
And I'm not giving up
Ko ma bọwa omidan
(yeh yeh)
Nitori pe o fine
Mo ṣe yọnda gidi gan-an
And I'm not giving up
Oh aii
(Oriyori o)
Writer(s): Afolarin Odunlami, David Adedeji Adeleke & Marcel Akunwata.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.
Subscribe now and never miss a new song lyric update.
2am in toronto