Damola Davis – Don Dada (feat. L.A.X) Lyrics

Damola Davis – Don Dada (feat. L.A.X) Lyrics
Don Dada
Damola Davis (feat. L.A.X)
    Lyrics copied!
    Don Dada Album Art
    "Don Dada." - Damola Davis (feat. L.A.X)

    Album: Don Dada (feat. L.A.X) - Single
    Track No: 01
    Damola Davis
    Ah ah ah ah ah ah
    Yeah yeah yeah
    Yeah yeah yeah
    Yeah eh eh
    My thing stand at attention, when I dey with you (Salute!)
    And you can check my credentials, say my love is true (facts)
    You murder me like Pablo (pablo oh eh)
    You killy killy El Chapo (rr)
    And you go dey with me, I'm don dada
    I wanna dey for you, I'm don dada
    And you go call on me, I'm don dada
    Wanna dey for you, I'm don dada
    And you go call on me, I'm don dada
    I wanna dey with you, I'm don dada
    And you go dey for me, I'm don dada
    Wanna dey for you, I'm don dada
    Girl your figure eight, turn man to mumu
    Dem say na kayamata, dem say na juju
    I no relent, I want a taste of you
    Na only Godzilla wey fit handle you
    Shey you go give Badman a trial
    Come over here baby make whine am
    When I dey with you omo is final
    On top your matter me I go retire (ah ah ah)
    My thing stand at attention, when I dey with you (salute!)
    And you can check my credentials, say my love is true (love is true)
    You murder me like Pablo (Pablo oh eh)
    You killy killy El Chapo (Ye)
    And you go dey with me, I'm don dada
    I wanna dey for you, I'm don dada
    And you go call on me, I'm don dada
    Wanna dey for you, I'm don dada
    And you go call on me, I'm don dada
    I wanna dey with you, I'm don dada
    And you go dey for me, I'm don dada
    Wanna dey for you, I'm don dada
    Calamity girl dem say you bad (bad)
    Anything you do dem say you bad (bad)
    I don't even care if dem say you bad
    'Cause I still want that piece of you
    Pretty pretty light things that you do (oo wee oo wee)
    So you can do the dutty whine for me (dutty whine ah ah ah)
    My thing stand at attention, when I dey with you (bad)
    And you can check my credentials, say my love is true
    You murder me like Pablo
    You killy killy El Chapo
    And you go dey with me, I'm don dada (hmm Don dada)
    I wanna dey for you, I'm don dada (don dada)
    And you go call on me, I'm don dada (don dada)
    Wanna dey for you, I'm don dada (don dada)
    And you go call on me, I'm don dada (don dada)
    I wanna dey with you, I'm don dada (don dada)
    And you go dey for me, I'm don dada (Damola Davis)
    Wanna dey for you, I'm don dada (Run the track)

    Writer(s): Adedamola Ogundipe.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Don Dada

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!