Medikal – My Way (feat. Shatta Wale) Lyrics

Medikal – My Way (feat. Shatta Wale) Lyrics
My Way
Medikal (feat. Shatta Wale)
    Lyrics copied!
    My Way Album Art
    "My Way." - Medikal (feat. Shatta Wale)

    Album: Planning & Plotting
    Track No: 09
    If the party no dey pop
    DJ drop this lemme do it my way, my way
    Plenty people carry problem dey waka so I do it my way, my way
    All my friends are ballers
    Pocket full of dollars
    I dey party like an animal
    Spending like a criminal
    All my friends are ballers
    Pocket full of dollars
    I dey party like an animal
    Spending like a criminal
    Whether rain or shine, we go party hard
    You no fit kill my vibe
    I say whether rain or shine, yɛɛ poppi, yɛɛ poppi
    Nobody fit kill my vibe
    Agyei (Agyei)
    Gogo (Gogo)
    Gaga (Gaga)
    Keke (Keke)
    Agyei (Agyei)
    Gogo (Gogo)
    Gaga (Gaga)
    Keke (Keke)
    Ɛnyɛ wo dɛ
    Ɛnyɛ wo dɛ
    Ɛnyɛ wo dɛ
    Ɛnyɛ wo dɛ
    Ɛnyɛ wo dɛ
    Ɔyɛ dɛw a wɔnka anaa?
    See the party no dey start if we no dey
    Where the money dey, we dey there we spending
    See we feeling lucky
    Sexy girls be forming
    Another time you go see me I dey count paper count paper
    Planning and plotting we dey take over
    Auntie Maggie na bi gbantona gbantona
    We dey dribble them like Drogba
    No money fanfool go back
    Mese againts bewu
    Common sense, no be common to common people
    If the party no dey pop
    DJ drop this lemme do it my way, my way
    Plenty people carry problem dey waka so I do it my way, my way
    All my friends are ballers
    Pocket full of dollars
    I dey party like an animal
    Spending like a criminal
    All my friends are ballers
    Pocket full of dollars
    I dey party like an animal
    Spending like a criminal
    Whether rain or shine, we go party hard
    You no fit kill my vibe
    I say whether rain or shine, yɛɛ poppi, yɛɛ poppi
    Nobody fit kill my vibe

    Writer(s): Medikal, Shatta Wale.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    My Way

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!