Frank Edwards – You Too Bless Me Lyrics

Frank Edwards – You Too Bless Me Lyrics
You Too Bless Me
Frank Edwards
    Lyrics copied!
    You Too Bless Me Album Art
    "You Too Bless Me." - Frank Edwards

    Album: Angels On The Runway
    Track No: 17
    Na so You love me o
    You too dey bless me
    Na so You love me o
    You too dey bless me o
    Na wetin I do wey make You love me so?
    You died on the cross just because of me
    You shed Your blood just because of me
    You are bigger than what people say
    And forever You will be my God
    What more can I say?
    What more can I do?
    Its all clear that your love is true
    Now I know, now I can see
    You shed your blood on the cross to save me
    You set me up on the hill, loved me with passionate zeal
    Gave me the right to live
    Now I know You, now I believe, your love is my perfection
    And with You, there is no confusion, I think of You
    You're my obsession, You too dey bless me
    That's my conclusion
    I can't stop loving You, cuz You keep loving me
    You too dey bless and that is all I need
    You too dey bless me o (all the way)
    Na so You love me o (everyday)
    You too dey bless me o (all the way)
    Na so You love me o (everyday)
    You too dey bless me o(all the way)
    Na so You love me o (everyday)
    You too dey bless me o (all the way)
    Na so You love me o (everyday)
    I look at myself your love is all I see
    Great is thy faithfulness oh God
    Your love for me, Almighty God
    You too dey bless me o (all the way)
    Na so You love me o (everyday)
    You too dey bless me o (all the way)
    Na so You love me o (everyday)
    You too dey bless me o (all the way)
    Na so You love me o (everyday)
    My life is not the same again! na wetin I go give You papa o?
    You shed your blood just because of me
    Na wetin I go give you Papa o?
    O-o-o-o-o-o-o-oh
    You too dey bless me, You too dey bless me
    You too dey bless me, na so You love me o
    You too dey bless me, You too dey bless me
    You too dey bless me, na so You love me o
    Na so You love me oo
    I say You too dey bless me, all the way
    Na so You love me, everyday
    You too dey bless me, all the way
    Na so You love me, everyday
    I say You dey too bless me, all the way
    Na so You love me, everyday
    You too dey bless me, all the way
    Na so You love me, everyday
    You too dey bless me, all the way
    Na so You love me, everyday
    You too dey bless me, all the way
    Na so You love me, everyday
    You too dey bless me, all the way
    Na so You love me, everyday
    Bigger than what people say and forever You will be my God
    You are bigger than what people say and forever You will be my God
    All the way, everyday

    Writer(s): Frank Edwards.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    You Too Bless Me

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!