Asake – Worldwide Lyrics

Asake – Worldwide Lyrics
Worldwide
Asake
    Lyrics copied!
    Worldwide Album Art
    "Worldwide." - Asake

    Album: Lungu Boy
    Track No: 05

    Kintu kinpo Kilimanjaro
    Yaro my guy I don't smoke claro
    4bars, 1 switch, dongoyaro
    Clear road salo, o ṣe fẹnu ṣigo
    Iwo lori bi Montaro
    Ṣo ma lo mọ mi o ti pẹ ti mo ti n jẹ Medoo
    Duro tan bi Gallardo abi Maybach
    Jọwọ jọwọ ma lọ bi sinu S class
    As me I dey I don high
    High on my life I gat money on my mind
    Expensive smile in the dark e dey shine
    Miraino father mokaino
    Mo ni God level ye, burst devil ye
    Many wanna see fall I stay elevate
    Energy dey, ẹ dẹ le gbe
    Ori la wa kọ tẹ ba gbọ kẹ dide
    Some of them no fit relate o
    Because my glory carry weight o
    You wey support I appreciate o
    Una own no go spoil by his grace o, grace o
    Worldwide
    E don go oh
    Mr money Worldwide
    E don go oh
    Worldwide (Worldwide)
    E don go oh (E don go)
    Mr money Worldwide (Worldwide)
    E don go oh (E don go)
    Enemies plenty enemies
    They wanna show me love I call them frenemies
    Say Mr money wọn o le fi mi ṣẹlomi
    Aye awa ni ko ki n ṣaye ẹlomi
    Oh boy I work for this sh*t ko dẹ sere
    All man get im pay day o ma jere
    Wey I go dey move with my **** ninu Bentley
    Jẹjẹly awa o ni gbẹyin
    Apa o ti kọ lu ọmọ ẹlẹyin
    Ah ah ah and money dey necessary
    Wọn ki ẹ, wọn ki ẹ aunty Kemi lori titi, ọmọ ti n ba mu ma fẹ mi
    Some of them no fit relate o
    Because my glory carry weight o
    You wey support I appreciate o
    Una own no go spoil by his grace o, grace o
    Worldwide (Worldwide)
    E don go oh (E don go)
    Mr money Worldwide (Worldwide)
    E don go oh (E don go)
    Worldwide
    E don go oh
    Worldwide
    E don go oh
    Worldwide
    E don go oh
    Worldwide
    E don go oh

    Writer(s): Ololade Ahmed.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Worldwide

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!