Peruzzi – Baba God (feat. Patoranking) Lyrics

Peruzzi – Baba God (feat. Patoranking) Lyrics
Baba God
Peruzzi (feat. Patoranking)
    Lyrics copied!
    Baba God Album Art
    "Baba God." - Peruzzi (feat. Patoranking)

    Album: Rum & Boogie
    Track No: 17
    Santamara kura baba, ayy Baba
    (Go)
    Say Baba
    (Speroach Beatz)
    Oh Baba, ayy Baba
    Santaria Baba, ria Baba ayy
    Whaya say
    Strong grace and mercies
    Ayy Baba
    And anointin' oil combine
    Santamara kura Baba, ayy Baba
    (Loose)
    Baba God
    I say na you wey dey carry my cross
    You talk say make I no hustle by force
    So, everyday me I dey countin' my plus, no minus
    Baba God
    I say na you wey dey carry my cross
    You talk say make I no hustle by force
    So, everyday me I dey countin' my plus and I no minus
    For a long time you don cover me so (yeah-yeah)
    They can't touch me again
    If no be you wey cover me so
    Dem for don take me away
    Man dem wey know me before
    They don't know me again
    They don try but they can't conquer the boy
    They can't hold me again
    This love, there's somethin' about it (I say me)
    I can't do without it (Baba, this love)
    There's somethin' about it (I say me, I say me)
    I can't do without it (this love)
    There's somethin' about it (somethin')
    I can't do without it (this love)
    There's somethin' about it (loose)
    I can't do without it
    Baba God
    I say na you wey dey carry my cross
    You talk say make I no hustle by force
    So, everyday me I dey countin' my plus, no minus
    Baba God
    I say na you wey dey carry my cross
    You talk say make I no hustle by force
    So, everyday me I dey countin' my plus and I no minus, ayy
    On my knees I dey cry to God (ayy Baba)
    My God dey for my back and e no dey sleep
    That's why I (loose, santamara kura baba, ayy Baba)
    Whaya say
    E sure me die, e sure me die, e sure me die
    As a ghetto man say I go wear suit and tie
    E sure me die, e sure me die, e sure me die
    Profitin' on my business and e go multiply
    I just dey denge, I dey denge dey pose
    Every button wey dem open dem close
    Sorry man if I no fit compose
    I'm a top star, count me as one of those
    And me say God willin', God willin', yeah
    We never gonna stop winnin', stop winnin'
    Forever chillin' and bubblin', bubblin'
    From my heart, me say, "This is what me pray everyday"
    This love, there's somethin' about it (I say me)
    I can't do without it (Baba, this love)
    There's somethin' about it (I say me, I say me)
    I can't do without it (this love)
    There's somethin' about it (somethin')
    I can't do without it (this love)
    There's somethin' about it
    I can't do without it
    Baba God
    I say na you wey dey carry my cross
    You talk say make I no hustle by force
    So everyday me I dey countin' my plus, no minus
    Baba God
    I say na you wey dey carry my cross
    You talk say make I no hustle by force
    So everyday me I dey countin' my plus and I no minus
    Ayy, yeah Baba
    Prrr-ayy
    Prrr-ayy
    Loose (santamara kura baba, ayy Baba)
    (Spyritmyx)

    Writer(s): Tobechukwu Victor Okoh.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Baba God

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!