Burna Boy – Anybody Lyrics

Burna Boy – Anybody Lyrics
Anybody
Burna Boy
    Lyrics copied!
    Anybody Album Art
    "Anybody." - Burna Boy

    Album: African Giant
    Track No: 02

    Aww, awww
    Gbese
    Aww, awww

    I don' charge my energy, I no get time for no enemy
    Tori pe won le tomi
    Nothing wey person never see
    Omo nothing wey person never see
    Forget, I say fashi

    Money's soon expected
    Je kawon badi yen jen be
    I dey kaku dey gbese
    Jejeli jeje jeje
    I been dey answer them yes sir
    Now na me dem dey answer yes sir
    Respect is reciprocal
    Even though una know say I special

    Anybody, wey no want to soji
    Anybody, wey no dey carry body
    Nack am something, ah ah
    Nack am something
    To ba tan fele, fele
    Nack am something

    You won chop bet you never work
    Shey na because me sef I never talk
    I look you dey laugh you gon', gon, gon gidi gon, gon gon
    I sha know say the time go come
    Omo I know say the time go come
    When you no go fit lie no more
    Omo omo, life na turn by turn
    Whether you like or not
    To ba ginger me, gbeskele go burst
    Oya ki gbe, je kan gbo

    Anybody, wey no want to soji
    Anybody, wey no dey carry body
    Nack am something, ah
    Nack am something
    To ba tan fele, fele
    Nack am something

    Money's soon expected
    Je kawon badi yen jen be
    I dey kaku dey gbese
    Jejeli jeje jeje
    I been dey answer them yes sir
    Now na me dem dey answer yes sir
    Respect is reciprocal
    Even though una know say I special

    Anybody, wey no want to soji
    Anybody, wey no dey carry body
    Nack am something, ah
    Nack am something
    To ba tan fele, fele
    Nack am something

    Gbese
    Eni to ba tan fele, fele
    Eni to ba tan fele, fele
    Eni to ba tan fele, fele
    Eni to ba tan fele, fele
    Eni to ba tan fele, fele
    Eni to ba tan fele, fele

    Writer(s): Burna Boy.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Anybody

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!