Peruzzi – Baddest (feat. Don Jazzy & Phyno) Lyrics

Peruzzi – Baddest (feat. Don Jazzy & Phyno) Lyrics
Baddest
Peruzzi (feat. Don Jazzy & Phyno)
    Lyrics copied!
    Baddest Album Art
    "Baddest." - Peruzzi (feat. Don Jazzy & Phyno)

    Album: Rum & Boogie
    Track No: 12
    Heys
    Heys
    (Speroach Beatz)
    Call that girl, call that girl
    Call am (call am)
    Don Jazzy
    Heys
    (Lussh)
    Other girls dey whine
    She no wan know (oh-yeah)
    She no wan go
    She no wan hear (ekwe kwe)
    (Call am) call am
    Abnormally she fine
    So, I no wan know (oh-yeah)
    So, I no wan go
    So, I no wan hear (ehn-ehn)
    Oya, Don Jazzy
    Bad, bad, bad, baddest (baddest)
    Baby girl, you be baddest (baddest)
    Bad, bad, bad, baddest (baddest)
    Omo, na you be the baddest (baddest)
    Because of you, I go hammer (hammer)
    When I do, I go scatter (scatter)
    Bye, bye, bye, bye (bye)
    Bye, bye, bye, bye (bye)
    Call am (call am)
    Ayy (ekwe kwe)
    Baby, baby, baby
    Ogo mu e gbuna m' baby oh
    E fu money ya na lovin'
    So, so gi ga po my girlie oh
    This your body you go kolo
    E fu ife m na gwa gi koro koro
    Change e na otutu gbu ye gi motor
    And nye gi you be beggin' for more
    Kpakam, kpokom, kpakam, baby
    Na your body make me go crazy
    Ofu o like ebuo di na n'ezi
    E nu ni ime ki no n'ezi
    Kpakam, kpogum, kpagam, baby
    If you ask am she go say "she be lady"
    I go dey chop you on a daily
    E nu ni ime ki no n'ezi (tan-tan-tan-tanta)
    Bad, bad, bad, baddest (baddest)
    Baby girl, you be baddest (baddest)
    Bad, bad, bad, baddest (baddest)
    Omo, na you be the baddest (baddest)
    Because of you, I go hammer (hammer)
    When I do, I go scatter (scatter)
    Bye, bye, bye, bye (bye)
    Bye, bye, bye, bye (bye)
    Call am (call am)
    Ayy (ekwe kwe)
    Tan-tan-tan-tanta
    Bad, bad, bad, baddest (baddest)
    Baby girl, you be baddest (baddest)
    Bad, bad, bad, baddest (baddest)
    Omo, na you be the baddest (baddest)
    Because of you, I go hammer (hammer)
    When I do, I go scatter (scatter)
    Bye, bye, bye, bye (bye)
    Bye, bye, bye, bye (bye)
    Call am (call am)
    Ekwe kwe
    Baddest
    Baddest
    Baddest
    Baddest
    Hammer
    Scatter
    Bye
    Bye
    Call am (call am)
    Ekwe kwe
    (Spyritmyx)

    Writer(s): Tobechukwu Victor Okoh.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Baddest

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!