Bella Shmurda – Vision 2020 (feat. Olamide) Lyrics

Bella Shmurda – Vision 2020 (feat. Olamide) Lyrics
Vision 2020
Bella Shmurda (feat. Olamide)
    Lyrics copied!
    Vision 2020 Album Art
    "Vision 2020." - Bella Shmurda (feat. Olamide)

    Album: Vision 2020 (feat. Olamide) - Single
    Track No: 01
    Ghetto where we hustle, vision 2020
    Our government dem promise
    You know say boys go chop
    Everyday we scamming
    All night, no sleeping
    Mo yawo lọwọ Lati, I go Alaba, I buy lappy
    Hustle for 6 months, I no get money
    Shout out to my **** wey dey sub for me
    A problem shared is a problem solved
    So,I tell my ****, so we get them solved
    So we get them solved
    A problem shared, is a problem solved
    So I tell my ****, so we get them solved
    So we get them solved
    Mama call me say, "Chinedu is balling"
    What are you doing, son, you're dulling?
    4 years in LASU is really nothing
    Better get that money, son, we're starving"
    Ọmọtẹna tell me say, she don get belle
    Mame, papa must to no hear
    I've been thinking oh, I've been thinking oh, I've been thinking oh
    Oh, eh, just when I see my friends in a Range Rover
    When I pull up in a Phantom
    Tell bitches, "Game over"
    Popping pills in a penthouse
    Chilling on a Coda
    Shukura like as she watch poko dancer
    She's in love with their lifestyle
    Bella Shmurda
    Everyday me ganja, eh-eh
    Everyday me ganja, eh-eh
    Ghetto where we hustle, vision 2020
    Our government dem promise
    You know say boys go chop
    Everyday we scamming
    All night, no sleeping
    Mo yawo lọwọ Lati, I go Alaba, I buy lappy
    Hustle for 6 months, I no get money
    Shout out to my **** wey dey sub for me
    A problem shared is a problem solved
    So I tell my ****, so we get them solved
    So we get them solved
    A problem shared is a problem solved
    So I tell my ****, so we get them solved
    So we get them solved
    Yeah, mo ti suffer, mo ti jiya, bi ti Diya
    Mo tun saṣẹ ni Madel, ki n le rowo diẹ
    Pabo lo ja si, walahi I dey tell
    Ti Lion ba gbena woju mi, mo ma dare
    Mo ma dare, Ọlọhun mo ma dare
    Mo ti lose, mummy, daddy, ẹ woju mi, ẹjẹ
    Ẹ woju mi ẹjẹ, ẹ jọ ta la ṣẹ?
    Ki la gbe? Ki la ju? Tori a n wa nnkan ta ma jẹ now
    People dey tell me now I too dey bragga
    They cut like dagger, life anagaga
    Ogologo mma, kana like Ogbonna
    For winter or summer, maramma I no slow down
    Wọn kan ni pe mo n para naa ni
    Fira rẹ sinu bata mi without money
    No tissue paper ta ti ẹ ma fi tanba ta ba ṣu
    No soap to wash school uniform, no cul
    A maa gba'wẹ mọju, a maa jẹ'ba ta ba ji
    Ilẹkun Ile-ọrọ, o ṣe'hun firigbọn ṣi
    Tigi rabata ba duro, iyẹn ko le da'gbo ṣe
    That's why I'm not here with my brothers hustling, yeah
    Hustle to the top, wọn fẹ le mi ba
    Wọn ro pe o ma rẹ mi
    Aluko but emi kọ
    I thank God, I no fall, I stand tall
    Na Baddo, Bella Shmurda, awọn ọmọ tọ n sọ
    Eh, ade mi ade
    Owo lọ'le mi owo
    Ire wọle mi ire
    Ọla wọle mi ọla
    Ye, aje wọle mi aje
    Owo wọle mi owo
    Ire wọle mi ire
    Aje wọle mi aje
    Bella Shmurda eh, ghetto boy
    Baddo Sneh, ghetto boy
    Arẹmọ Gucci, ghetto boy
    Poko Lee, ghetto boy
    Chris Jags, ghetto boy
    Pojo Sneh, ghetto boy
    Lasuite ye-ye, ghetto boy

    Writer(s): Olamide & Akinbiyi Abiola Ahmed.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Vision 2020

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!