Sarkodie – Old School Love (feat. Mugeez) Lyrics

Sarkodie – Old School Love (feat. Mugeez) Lyrics
Old School Love
Sarkodie (feat. Mugeez)
    Lyrics copied!
    Old School Love Album Art
    "Old School Love." - Sarkodie (feat. Mugeez)

    Album: Rapperholic
    Track No: 08
    Yes you know
    To my honeys on da block
    R2Bees
    Dunc Wills Entertainment
    Ɛnkoto dwɛ gu fɛm
    Where my ladies at? - Now
    Ɛnsa da ɛnsa yɛm
    Killbeat, to my honeys on da block y'all
    1 2 3 Now
    I just wanna let you know
    That I didn't wanna let you go
    Cuz your love is so beautiful
    And irreplaceable
    Even though I know you hate me now
    Why because I broke your heart
    I made you feel like you my baby
    You my only one
    I'm sorry that I made you cry
    Never ever meant to tell no lie
    Then I dey fear say I go lose you to another guy
    The feeling was so strong
    Even though that I was strong
    The look in your eyes always wanna turn me on
    O' my
    I made you cry
    In my whole life
    I will never say goodbye
    My o' my
    I made u cry
    Fa me boni kyɛ me waɛ
    Its been the time to say goodbye
    Straight up, you know what time it is
    Its one time for your mind
    Now, you no say me n u we no dey feel part
    When our love is so strong nobody go fit break thru
    Cuz if I dey reminisce about the way the enemy dey fight for downfall
    None of the women can hit you
    The funny thing be say
    The more we for climb, we dey get much stronger
    Because it takes two
    To be together is a very difficult
    But never lose hope people go try to intimidate you
    But you for dey care for the friend you trust
    The people you talk to you no go face the facts
    They go tell you say I no dey love you e be lust
    But please think twice before you act
    Make you never change
    Nobody be perfect
    Me I no be saint
    Mistakes dey on our body like paint
    If u see ur enemy for town make u say shame (shame)
    I no say ur paddy no dey like me
    But you for no say e be u be my wifey
    Come rain come shine I no go fit deceive you
    So please come sit beside me
    I be faithful why you for lie me
    Sweety be my adidas the my nike
    That be why say many girls dey fight over me
    But still you be the one I dey tice you
    REPEAT single day when I see your beautiful face
    I just wanna be around you
    Cuz you are one in a milli
    My number one girl kiss me
    God bless the day I found you
    Deɛ me pɛ na wo yɛ ɛnti na mani gye woho
    Nti yɛ na bra fie yes I was born to love you
    Don't you ever leave me alone
    Cuz nea wopɛ na ma koma pɛ
    ɛnti na mato me boase abo nnwom no 1 2
    All that I ever wanna do is to make you smile
    Mepɛ sɛ wo tumi sire nase birebia ɛnhawo
    Na afea nea eda woa komaso biara me tumi ye ma wo
    Anadwo na se yebe di nkomɔ a matumi adeda wo
    Yɛ bekɔ Las Vegas, honeymoon wɔ New York
    Maye papers deɛ me hia ne cool block
    Ɛneɛ ɛbɛ hye me ho pɛ ye bɛtu one time
    Ma men nfa ɛnsɔ so prɛko for your mind!
    Now you no dey watch my face again see if I get Apollo eyes
    All the wrong I do you girl I dey apologize
    I know deep down in your mind you go like to dey my side
    But there is another
    She no want no another
    Na she be my wife
    You still the same girl I knew before
    Wey my love for you always go show
    You hurting cuz you no dey get it more
    Ohh, killing me sef.

    Writer(s): Michael Owusu Addo.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Old School Love

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!