Sarkodie – Babe (feat. Mugeez) Lyrics

Sarkodie – Babe (feat. Mugeez) Lyrics
Babe
Sarkodie (feat. Mugeez)
    Lyrics copied!
    Babe Album Art
    "Babe." - Sarkodie (feat. Mugeez)

    Album: Makye
    Track No: 07
    One time for your mind y'all
    Sarkodie obidipon atwi no ti
    Where my ladies at, where my honeys at?
    Where my shawties at ah?
    One time for your mind
    Obidipon bidi
    To my **** in the block y'all
    1, 2, 3 break it down y'all
    Baby, the things you dey do me dey make I dey feel
    Girl, my heart don dey for you my love na real
    I promise on my honour to dey by your side
    I go come tell your mama say you be my wife
    'Cause I can be your man, and you can be my girl
    I can be your man, you can be my girl
    'Cause I can be your man, and you can be my girl
    I can be your man, you can be my girl
    Do you know what time it is?
    Sometimes when I sit down to reminisce
    About the things wey we dey do girl gimme kiss
    Na we get more things to do this be genesis
    Abi you feeling it now come to think of it
    If you marry me think about the benefits
    Wey you go get the love plus the promises
    Me I be your man I go deliver my services
    Ngozi you are too sweet for my comedies
    Ibi my **** Killbeatz give me melodies
    Please if I go wrong take apology
    And make you no bore, just make I feel the penalties
    Yawa don gas that means I for use Archimedes
    Fa me to wo koko soɛ na me gye wodi
    Woyɛ ayigbenii anka m'eto wo Dzigbordi
    Wone obi kasaa na me yɛm ibi jealousy
    Time changes ɔdɔ wodɔ mea di m'akyi
    One time for your mind, make you push it up
    Abi you know what I mean, make I give it up
    Ɛkyiri soa never give it up
    Make I see the candy shop
    Baby girl show me love, one
    One time for your mind, make you push it up
    Abi you know what I mean, make I give it up
    Ɛkyiri soa never give it up
    Make I see the candy shop
    Baby girl show me love, one
    Baby, the things you dey do me dey make I dey feel
    Girl, my heart don dey for you my love na real
    I promise on my honour to dey by your side
    I go come tell your mama say you be my wife
    'Cause I can be your man, and you can be my girl
    I can be your man, you can be my girl
    'Cause I can be your man, and you can be my girl
    I can be your man, you can be my girl
    See I dey like the way you do your things
    Like the way you say my name
    Especially when you telling me you love me
    And in everything you dey do you dey involve me
    True love is working, cause I no dey feel no hurting
    She no dey love no flirtin'
    No way
    This is for you and for you and
    Always be true and be true and
    Even when I'm picking at random
    You'll be the one I'll be choosing
    You be my right hand one
    When you no dey I dey feel like I'm losing
    When you watching me
    Like the sun is scorching me
    When you touching me
    Dey make I don dey sing this song
    So many people dey tell me, make I shun you
    But I swear ebe you make my dream come true
    Chineke God I no go fit never betray you
    Then times koraa na mepɛsɛ wo wie school
    Uh you be my love wantintin
    Ɔtanfoɔ ee meserɛ kyerɛ na men sene
    Wagya me hɔ ma no ato me ne adwendwen
    Hwɛ mataataa wakyɛ, tell me something
    W'ɔdɔ no matam asua, bobɔ metimu dadwa
    Gye makoma ho safoa, ɛyaa fa me yɛ wakoa
    Nasɛ wo fa m'akyi koraa, mede bɛkyɛ wo na bra
    Wiase nsɛm biaa nipa na ɛtena hɔ ka
    Baby, the things you dey do me dey make I dey feel
    Girl, my heart don dey for you my love na real
    I promise on my honour to dey by your side
    I go come tell your mama say you be my wife
    'Cause I can be your man, and you can be my girl
    I can be your man, you can be my girl
    'Cause I can be your man, and you can be my girl
    I can be your man, you can be my girl
    Baby, the things you dey do me dey make I dey feel
    Girl, my heart don dey for you my love na real
    I promise on my honour to dey by your side
    I go come tell your mama say you be my wife
    'Cause I can be your man, and you can be my girl
    I can be your man, you can be my girl
    'Cause I can be your man, and you can be my girl
    I can be your man, you can be my girl
    It's one time for your mind y'all
    DuncWills Entertainment
    Check it, obidiponbidi
    To my honeys on the block y'all
    It's one time for your mind
    Killbeatz
    You know what it is
    We out

    Writer(s): Micheal Owusu Addo, Rashid Abdul Mugeez & Joseph Kwame Addison.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Babe

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!