R2Bees – Fine Wine (feat. King Promise & Joeboy) Lyrics

R2Bees – Fine Wine (feat. King Promise & Joeboy) Lyrics
Fine Wine
R2Bees (feat. King Promise & Joeboy)
    Lyrics copied!
    Fine Wine Album Art
    "Fine Wine." - R2Bees (feat. King Promise & Joeboy)

    Album: Fine Wine (feat. King Promise & Joeboy)
    Track No: 01
    Apology for the busy body
    Baby girl, I love it when you dey my body
    And when you put it on me you dey make I commit
    I dey commit o, I will commit, eh
    Whatever you want, baby, make I promise you
    If it is love, baby, it's not an issue (Hey, King Promise)
    Meet me at my place odo make we connect, all correct
    Make we connect
    Iʼll be your knight, tell me your vibe, make we go now
    Hop in my ride, Porsche Panamera, you know the vibes
    Baby, you know, you know, you be the one wey dey mind
    So, baby girl, I ain't tryna waste no time, yeah
    Ye-ye-iyeh
    Tsieyo ntɔmɔ fine, fine, wine
    Fine, fine, wine
    Ntɔmɔ fine, fine, wine
    Ye-ye
    And, girlie, you be fine fine wine
    Fine, fine, wine
    Ntomo fine fine wine
    Yeah (Oh yeah)
    Oh, make I call 9-1-1
    Make I call 9-1-1
    Oh why you so fine, fine, fine, yeah
    Oh make I call 9-1-1
    Take apology, baby, you're my remedy
    If I do the comedy
    Abi you go laugh aloud eh
    You're hot like the summer wey we know nti bɛ sɔ me mu o
    Awɔ de me o
    Baby, I dey cool, come and give and fire
    If I hold the mic, make you take wire
    When she dey perform, my baby no dey taya
    She want more, one more round
    See opportunity wey dey for back o, jeje
    W'ama mahwɛ wo wate me jeana
    Oh Katrina
    Sɛ me nsa sɔ wo mu a, thriller for Manila
    Efiri sɛ woyɛ fine, fine wine
    Na sɛ me bu m'ani a, kyiri san san wae
    Tsieyo ntɔmɔ fine fine wine
    Fine fine wine
    Ntɔmɔ fine fine wine
    Ye-ye
    And, girlie, you be fine, fine, wine
    Fine, fine, wine
    Ntomo fine fine wine
    Apology for the busy body
    Baby girl, I love it when you dey my body
    And when you put it on me you dey make I commit, ah
    I dey commit o, I will commit eh
    Whatever you want, baby, make I promise you (Oh yeah, yeah)
    If it is love, baby, it's not an issue
    Meet me at my place odo make we connect, all correct
    Make we connect
    Yeah
    Fine wine (Fine wine)
    You be star, you dey shine shine (Shine shine)
    Give you all of my time (Yeah, yeah)
    When it rains, you're my sunshine (Ah, yeah)
    When you dey with me, you dey high me
    You dey shag me odo (Do-do-do)
    Intoxicate me, yeah, o na o na
    All of the guys wey dey hold wanna die for your case
    And every other girl wanna take your place
    Na only you dey make me feel this way, oh, this way eh
    All of the guys wey dey hold wanna die for your case
    And every other girl wanna take your place
    Na only you dey make me feel this way, oh this way eh eh
    Shey you know you're my fine, fine, wine
    Okay, fine, fine, wine
    Say you dey shag me like fine, fine wine, eh
    Oh na, oh na, oh na
    Fine, fine, wine
    Joeboy Pon deck!
    Tsieyo ntɔmɔ fine, fine, wine
    Fine, fine, wine
    Ntɔmɔ fine, fine, wine
    Ye-ye
    And, girlie, you be fine, fine, wine
    Fine, fine, wine
    Ntomo fine, fine ,wine
    Make we connect

    Writer(s): R2Bees, King Promise, Joeboy.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Fine Wine

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!