Peruzzi – Craze Lyrics

Peruzzi – Craze Lyrics
Craze
Peruzzi
    Lyrics copied!
    Craze Album Art
    "Craze." - Peruzzi

    Album: Heartwork
    Track No: 04

    Klubembem, Bem bem be bem bem bem, your body magic
    chorus
    No be say me i wan go jail, But girl for your mata me i papapa, ODO
    Talk never do she no want again, I go show you say i know no man
    You treat me like a murderer, ODO
    Another vampire,
    And it′s not normal, if you call police i go, I go start Drama
    I go tell dem say,
    You be heart robber, cos you thief my heart like a criminal
    Na wetin go make man dey craze, ODO, If no be love eeh
    Na wetin go make man go sing, ODO, if no be love eeh
    verse
    Got them, girl your body magic,
    Your magic,
    Got them, girl your body magic,
    You body magic
    Amaka the niga wey for die for you
    You disappoint, You disappoint me
    After the lie wey i lie for you
    Omo you jons me, Omo you jons me
    You treat me like a murderer, ODO
    Another vampire,
    And it's not normal, if you call police i go, I go start Drama
    I go tell dem say,
    You be heart robber, cos you thief my heart like a criminal
    chorus
    Na wetin go make man dey craze, ODO, If no be love eeh
    Na wetin go make man go sing, ODO, if no be love eeh
    Na wetin go make man dey craze, ODO, If no be love eeh
    Na wetin go make man go sing, ODO, if no be love eeh
    You treat me like a murderer, ODO
    Another vampire,
    And it′s not normal, if you call police i go, I go start Drama
    I go tell dem say,
    You be heart robber, cos you thief my heart like a criminal
    outro
    Na wetin go make man dey craze, ODO, If no be love eeh
    Na wetin go make man go sing, ODO, if no be love eeh
    The End!

    Writer(s): Emmanuel Adeshina Bello, Tobechukwu Victor Okoh.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Craze

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!