Mut4y & Wizkid – Manya Lyrics

Mut4y & Wizkid – Manya Lyrics
Manya
Mut4y & Wizkid
    Lyrics copied!
    Manya Album Art
    "Manya." - Mut4y & Wizkid

    Album: Manya - Single
    Track No: 01
    Yeah, yeah
    Hol' on
    Yeah, yeah
    Yeah
    A li'n si ewu
    Panla panla pe ni si e wanya
    Baby girl, follow me manyewu
    Baby girl, follow me
    O ya take all my money put am for your head oh
    For your head oh-oh-oh mama mo
    O ya pick all my money put am for your waist oh
    For your waist oh-oh-oh, oh
    I wan' fall in ah li'n si ewu
    Panla panla pe ni si e wanya
    Baby girl, follow me manyewu
    Baby girl, follow me manya, manya
    I wan' fall in ah li'n si ewu
    Panla panla pe ni si e wanya
    Baby girl, follow me manyewu
    Baby girl, follow me manya, manya oh
    Starboy, Starboy, open Ole
    Ice water
    (Oh my God)
    Yeah
    Baby, can we do this tonight oh
    Yeah
    Baby, can we do this for life oh-oh-oh, oh
    Make I hold you tight and all night oh, yeah
    Hold you tight I no go lie to you
    Yeah-yeah
    O ya pick all my money put am for your head oh
    For your head oh-oh-oh, mama mo
    O ya pick all my money put am for your waist oh
    For your waist oh-oh-oh, oh
    I wan' fall in a li'n si ewu
    Panla panla pe ni si e wanya
    Baby girl, follow me manyewu
    Baby girl, follow me manya, manya
    I wan' fall in ah li'n si ewu
    Panla panla pe ni si e wanya
    Baby girl, follow me manyewu
    Baby girl, follow me manya, manya oh
    Starboy, Starboy, open Ole
    Ice water
    Baby girl, follow me manya, manya oooh, oh-oh
    This your love e dey make tee-manya oh e lele
    Manya manya oooh
    This your love e dey paka me shi oooh e lele, manya manya oh-oh-oh, oh
    Baby, can we do this tonight oh
    Yeah! Baby, can we do this for life oh-oh-oh, oh
    Make I hold you tight and all night oh-oh-oh, yeah
    Hold you tight I no go lie to you, yeah-yeah
    O ya pick all my money put an for your head oh
    For your head oh-oh-oh, mama mo
    O ya pick all my money put am for your waist oh
    For your waist oh-oh-oh, oh
    I wan' fall in ah li'n si ewu
    Panla panla pe ni si e wanya
    Baby girl, follow me manyewu
    Baby girl, follow me manya, manya
    I wan' fall in ah li'n si ewu
    Panla panla pe ni si e wanya
    Baby girl, follow me manyewu
    Baby girl, follow me manya, manya oh

    Writer(s): Wizkid.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Manya

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!