T-Classic – Let You Go Lyrics

T-Classic – Let You Go Lyrics
Let You Go
T-Classic
    Lyrics copied!
    Let You Go Album Art
    "Let You Go." - T-Classic

    Album: VOICENOTE (EP)
    Track No: 04
    Oh-ah, yeah
    Oh-oh, oh-ah
    (Yalababa-yaya)
    Yeah
    I see the future in your eyes, hmm (in your eyes)
    Pick what you want, I don't care about the price
    See baby you deserve it oh
    All the love and affection (and affection)
    All the money and attention (and attention), oh-oh (yeah)
    Shebi na this kain love
    Wey them tell us say e no go fit to work again
    I no go let you go away
    I no go let you go away
    Shebi na this kain love
    Wey them tell us say e no go fit to work again (fit to work again)
    I no go let you go away (oh-ooh)
    Let you faraway (wooh)
    See baby, don't care, don't care what them say (say)
    Dem ah do things just to block our way (ye)
    For the main time, let us laugh it all away (wah)
    Na them get their mouth to talk
    Make them do wetin they wan do
    No issue, ah (no issue)
    As long as them no put asunder (asunder)
    As long as them no put sand for our Garri (sand for our Garri)
    They can do whatever, yo
    Shebi na this kain love
    Wey them tell us say e no go fit to work again
    I no go let you go away
    I no go let you go away
    Shebi na this kain love (shebi na this kain love)
    Wey them tell us say no go fit to work again
    I no go let you go away
    Let you faraway (wooh)
    Classical Boy, uh-uh, ayy-yeah
    Olo, olo
    Hmm, hmm-mm, yeah
    (Never let you go away)
    (I'll never let you go away)

    Writer(s): Tolulope Ajayi.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Let You Go

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!