Joeboy – Focus (Live Session) Lyrics

Joeboy – Focus (Live Session) Lyrics
Focus (Live Session)
Joeboy
    Lyrics copied!
    Focus (Live Session) Album Art
    "Focus (Live Session)." - Joeboy

    Album: Focus (Live Session) - Single
    Track No: 01
    Oh no
    Oh no no no no, oh no no
    It's Joe boy pon deck, pon deck
    Focus, say me I dey try focus
    Girl na you dey scatter my thinking oo
    Wey I no dey know what's up
    Say you for let me know (wetin dey your mind)
    And I go let you know (wetin dey my mind)
    So we for both know (wetin we dey find)
    Straight to the point, make we no waste our time
    Ah ah ah ah ah
    Say you no need to dey buga
    You no need to dey form
    And you only need to let me know oo
    Say that you the only one
    Say you no need to dey buga, no no
    You no need to dey form, oh
    And you only need to let me know
    Torí mo ti moti moti moti moti moti, mo ti shayo
    You driving me crazy
    I'm feeling so lazy
    Torí mo ti moti moti moti moti moti, mo ti baby
    You driving me crazy
    I'm feeling so lazy (oh no no no)
    To like person no be crime
    And if you like person show your sign
    I know say I be player those times, oh no
    Say you for let me know (wetin dey your mind)
    And I go let you know (wetin dey my mind)
    So we fit both know (wetin we dey find)
    Straight to the point, make we no waste our time
    Ah ah ah ah, no no no
    Say you no need to dey buga (oh no)
    You no need to dey form (ye ye)
    And you only need to let me know
    Say that you are the only one
    Say you no need to dey buga, no no
    You no need to dey form
    And you only need to let me know
    Torí mo ti moti moti moti moti moti, mo ti shayo
    You driving me crazy
    I'm feeling so lazy
    Torí mo ti moti moti moti moti moti, mo ti baby, ye
    You driving me so crazy (oh no no)
    I'm feeling so lazy, ye ye
    Torí mo ti moti moti moti moti moti, mo ti shayo
    You driving me crazy, yeah
    I'm feeling so lazy
    Torí mo ti moti moti moti moti moti, mo ti baby
    You driving me crazy
    I'm feeling so lazy
    Tori mo ti moti, moti yo
    Mo ti shayo, m oti go
    Mo ti high, mo ti blow
    I no kpef, I no knock
    Tori mo ti moti, mo ti yo
    Mo ti shayo, mo ti go
    I don high, I don knock
    Baby girl, you can be unlock, oh no no no
    It's Joeboy pon deck
    Yeah, yeah
    I dey try focus
    Baby I dey try focus
    I dey try focus (focus)
    I dey try focus
    Focus on you

    Writer(s): John Kwesi Dosunmu-Mensah & Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.