Seyi Vibez – Amdallah Lyrics

Seyi Vibez – Amdallah Lyrics
Amdallah
Seyi Vibez
    Lyrics copied!
    Amdallah Album Art
    "Amdallah." - Seyi Vibez

    Album: Vibe Till Thy Kingdom Come
    Track No: 09

    Everything say na vanity
    Right now, wọn ti tell mi
    More die to my enemies
    Wọn ri mi l'ori Tele'
    Da'wo mi sinu Zelle
    Put it on my Zelle
    I put them on pending
    Fawaz, larubawa ni kalas
    Mo ti lọ adjust
    Ọga, organise yourself, agba n t'ara
    Ọkan yin, wun ẹ o ni gbayi (Oh-oh)
    If I dey on Codeine diet, e no mean say I keep quiet (Oh-oh, oh)
    Eh, eh, eh, eh o di'gba yẹn
    Ni'gba yẹn, fun ni ipa yẹn
    Keep quiet, mo justify ẹ
    One liter, ehn
    Pour me highness, one litre, ehn
    O ba'di iya ẹ
    Emi l'ọmọ, o ni ibadi, ah-eh
    Money activity
    Dem fear my activities, disturbing, mmm
    When e talk say, "bu Mr Ability"
    Link on my bio, biology
    Empress seh sociology
    Philosophy, psychology
    Musically, I'm bad
    Wetin do the economy? Ko ma kan mi
    Arrangee ni chronology
    Music is my hubby
    And I owe you no apology
    No peace for my enemy
    Everything say na vanity
    Right now, wọn ti tell mi
    More die to my enemies
    Wọn ri mi lori Tele'
    Da'wo mi sinu Zelle
    Put it on my Zelle
    I put them on pending
    But I never checkmate
    What God has design (Eh eh eh)
    No man fit spoil am (Eh eh eh)
    They talk and resign (Eh eh eh)
    But my shoe, dey shine (Eh eh eh)
    A-A-Amdallah (Eh eh eh)
    Na who dey whine? (Eh eh eh-aye)
    Came to say, "Hi" (Eh eh eh)
    I no come to fight (Eh eh eh)
    What God has design
    No man fit spoil am
    They talk and resign
    But my shoe, dey shine
    A-A-Amdallah
    Na who dey whine?
    Came to say, "Hi"
    I no come to fight
    O ṣe Ọlọhun, Zelle no spoil my face
    These people fọ ask, "Wetin I gain?"
    Look at my face
    Emi ma de'bi ti mo ba ma de
    O ya, gegemu, b'Ọlọhun ṣọ ẹ, k'o ma ṣọ'ra
    A o ni jẹun epe sanra
    Oh-oh, nta
    'Meena, Yasin, Qatar
    Give them the, the numbers
    Call my engineer number
    Everything say na vanity
    Right now, wọn ti tell mi
    More die to my enemies
    Wọn ri mi lori Tele'
    Da'wo mi sinu Zelle
    Put it on my Zelle
    I put them on pending
    But I never checkmate
    What God has design (Eh eh eh)
    No man fit spoil am (Eh eh eh)
    They talk and resign (Eh eh eh)
    But my shoe, dey shine (Eh eh eh)
    A-A-Amdallah (Eh eh eh)
    Na who dey whine? (Eh eh eh-aye)
    Came to say, "Hi" (Eh eh eh)
    I no come to fight (Eh eh eh)
    What God has design
    No man fit spoil am
    They talk and resign
    But my shoe, dey shine
    A-A-Amdallah
    Na who dey whine?
    Came to say, "Hi"
    I no come to fight

    Writer(s): Seyi Vibez.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Amdallah

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!