Becca – Crazy Lyrics

Becca – Crazy Lyrics
Crazy
Becca
    Lyrics copied!
    Crazy Album Art
    "Crazy." - Becca

    Album: Unveiling
    Track No: 05
    Yenkwe
    Oh na na na
    Baby, baby na na na
    Hey na na na
    Never, ever na na na
    Crazy, crazy, crazy, crazy, cra-crazy
    That's how I feel when you are not with me
    My baby, baby, baby, oh my darling
    Na where you dey
    I dey miss you die
    Na you dey burst my brain so
    My darling
    Na you dey burst my brain so
    Odoyewe
    Na you dey burst my brain so
    My darling
    Na you dey burst my brain so
    Odoyewe
    I want you to myself, I no dey lie
    If to love you na crime, I no dey mind o (Love nwantintin)
    Is this love
    Is this love that I'm feeling
    Can't deny it's your touch that I'm needing
    No do gragra for me odo, odo
    No do long thing for me yenkwe, yenkwe
    Baby, tutubomi
    Only you go dey make I feel gaga, gogo, gaga, gogo
    Tutubomi
    Only you go dey make I feel gaga, gogo, gaga, gogo
    Crazy, crazy, crazy, crazy, cra-crazy
    That's how I feel when you're not with me
    My baby, baby, baby
    Oh my darling
    Na where you dey
    I dey miss you die
    Na you dey burst my brain so
    My darling
    Na you dey burst my brain so
    Odoyewe
    Na you dey burst my brain so
    My darling
    Na you dey burst my brain so
    Odoyewe
    I go do anything for you
    You wan chop make I pound fufu
    Na you get all the space for my head (Space for my head)
    Let's stay together
    They don't know you're forever
    People will hear of our story
    Them no fit put asunder
    Baby tutubomi
    Only you go dey make I feel gaga, gogo, gaga, gogo
    Tutubomi
    Only you go dey make I feel gaga, gogo, gaga, gogo
    Crazy, crazy, crazy, crazy, cra-crazy
    That's how I feel (I dey mad o)
    When you're not with me (I dey go crazy)
    My baby, baby, baby
    Oh my darling
    Na where you dey
    I dey miss you die
    Na you dey burst my brain so
    My darling
    Na you dey burst my brain so
    Odoyewe
    Na you dey burst my brain so
    My darling
    Na you dey burst my brain so
    Odoyewe
    Yenkwe
    Oh na na na
    Baby, baby na na na
    Hey na na na
    Never, ever na na na

    Writer(s): Becca.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Crazy

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!