Medikal – Big Man Tin Lyrics

Medikal – Big Man Tin Lyrics
Big Man Tin
Medikal
    Lyrics copied!
    Big Man Tin Album Art
    "Big Man Tin." - Medikal

    Album: Planning & Plotting
    Track No: 10
    You no dey see say I be biggie man
    I carry money for the caravan
    I no get time for no other man
    We dey move fast like Ramadan
    Oya fast fast like Ramadan
    Abena you're too sexy oo
    But you got to know I'm too dirty oo
    6am to 2:30 oo
    You for dey ready oo, cos I no mind say I go knack am till your mama come
    She go tell me "well done"
    I go tell am welcome
    Na me you dey carry your daughter welcome
    We dey spread love oh love
    I'm ready oo, I'm ready oo, I'm ready oo
    Chop love wey no dey the menu oo
    Too wavy turn on the radio
    Too wavy turn on the radio
    I'm ready oo, I'm ready oo, I'm ready oo
    Chop love wey no dey the menu oo
    Too wavy turn on the radio
    Too wavy turn on -
    Hands forward atopa
    Hands forward atopa
    Hands forward atopa
    Hands forward atopa yɛ bu no sei
    Sei
    Yɛ bu no sei
    Sei
    Yɛ bu no sei
    Sei
    Sei sei sei
    I carry block like foundation
    Clear I'm road I'm approaching
    Bad bitch on a rotation
    Shake it baby, shake it
    Wɔya mazamaza
    Wɔ feɔ lɛ kpakpakpa kabakaba
    I get bread I dey look for butter
    Ajekpako no be ajebutter
    Mempɛ kalabuley kakasu firi ha anadwo wei
    Amina no kill me now
    I carry money for the caravan
    But I no be criminal
    I stand tall, I don't shout
    Everyday, we ball out
    Me and my guys, never fall out
    El chairmano ball up
    You no dey see say I be biggie man
    I carry money for the caravan
    I no get time for no other man
    We dey move fast like Ramadan
    Oya fast fast like Ramadan
    Abena you're too sexy oo
    But you got to know I'm too dirty oo
    6am to 2:30 oo
    You for dey ready oo, cos I no mind say I go knack am till your mama come
    She go tell me "well done"
    I go tell am welcome
    Na me you dey carry your daughter welcome
    We dey spread love oh love
    I'm ready oo, I'm ready oo, I'm ready oo
    Chop love wey no dey the menu oo
    Too wavy turn on the radio
    Too wavy turn on the radio
    I'm ready oo, I'm ready oo, I'm ready oo
    Chop love wey no dey the menu oo
    Too wavy turn on the radio
    Too wavy turn on -
    Hands forward atopa
    Hands forward atopa
    Hands forward atopa
    Hands forward atopa yɛ bu no sei
    Sei
    Yɛ bu no sei
    Sei
    Yɛ bu no sei
    Sei
    Sei sei sei

    Writer(s): Medikal.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Big Man Tin

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!