Shatta Wale – Bad Man Lyrics

Shatta Wale – Bad Man Lyrics
Bad Man
Shatta Wale
    Lyrics copied!
    Bad Man Album Art
    "Bad Man." - Shatta Wale

    Album: Wonder Boy
    Track No: 04
    Bad man nuh go, nuh go leave you, no lie
    Bad man ago always be your guy
    E go cost to pay for your love
    So I go do anything for your love
    You know say, I dey craze for your love
    Baby, I say I go die for your love yeah
    I promise to dey by your side
    Thinking about you all day and night
    Only God know my mind for you oo my baby oh no be today
    I say tonight is your night
    Bad man go make you smile
    Ɔdɔ yɛwu
    Bad man go dey shop go dey shop
    Only for you, go dey shop go dey chop go dey pop Champagne oh
    Baby only for you oo
    Only for you oo
    Say we go dey shine we go dey high
    And we go dey fly we go dey fly
    Bad man go buy anything for you oo
    Only for you oo
    Only for you oo
    Come to me my babe
    Want to see you feel okay
    No dulling, no dulling yeah
    You go wake up for paradise oh
    For you I get plenty surprises oh
    Make you love everyday night oh
    Ma kala, ma kala, ma kala oh
    Kiss my neck, mi ma lama bo
    Ma kala, ma kala, ma kala oh
    Bad man go dey shop go dey shop
    Only for you, go dey shop go dey chop go dey pop Champagne oh
    Baby only for you oo
    Only for you oo
    Say we go dey shine we go dey high
    And we go dey fly we go dey fly
    Bad man go buy anything for you oo
    Only for you oo
    Only for you oo
    E go cost to pay for your love
    So I go do anything for your love
    You know say, I dey craze for your love
    Baby, I say I go die for your love yeah
    I promise to dey by your side
    Thinking about you all day and night
    Only God know my mind for you oo my baby oh no be today
    I say tonight is your night
    Bad man go make you smile
    Ɔdɔ yɛwu
    Bad man go dey shop go dey shop
    Only for you, go dey shop go dey chop go dey pop Champagne oh
    Baby only for you oo
    Only for you oo
    Say we go dey shine we go dey high
    And we go dey fly we go dey fly
    Bad man go buy anything for you oo
    Only for you oo
    Only for you oo
    Bad man go dey shop go dey shop
    Only for you, go dey shop go dey chop go dey pop Champagne oh
    Baby only for you oo
    Only for you oo
    Say we go dey shine we go dey high
    And we go dey fly we go dey fly
    Bad man go buy anything for you oo
    Only for you oo
    Only for you oo
    Come to me my babe
    Come to me my babe

    Writer(s): Charles Nii Armah Mensah.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Bad Man

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!