2Baba – U No Holy Pass Lyrics

2Baba – U No Holy Pass Lyrics
U No Holy Pass
2Baba
    Lyrics copied!
    U No Holy Pass Album Art
    "U No Holy Pass." - 2Baba

    Album: Face 2 Face
    Track No: 06

    Hey, some people be acting like they know it all
    Hey-uh, some people be acting like they know it all
    Hey-oh-ai, some people be acting like they know it all
    Oh-oh, ooh-ooh

    See, see, see this type of thing wey we dey feel
    Before you know you don dey wan dey start to dey kolo small
    I no go lie we feel these things for real
    Some people no believe am and e brings about them own downfall
    Face reality and you will see that it pays nobody
    To be feeling that they all and all

    Try to visualize what I feel, and then I bet what you will see
    Would be a picture of a damning wall
    If you try to push am down, try to enter the town
    Try to see wetin dey happen around
    Na so dem go dey bring you down
    Before you know you go dey for six feet under the ground, oh-oh-oh

    Some be acting that they know it all
    When everybody knows that people rise and fall
    Some rise up again just to stand up tall
    And wiser and stronger
    But no matter how long you live, you cannot learn it all
    You go only do your best because you no go fit do all
    So if you want to criticize me, talk small small
    'Cause you no holy pass my brother
    You no holy pass my sister
    Ooh-ooh

    Some people when them see a wrong thing
    They will start complaining
    Until the complaining will turn into shouting
    Anytime them see a wrong thing
    Them continue shouting
    Until the shouting turn to traditional shouting
    But dem try to correct a thing
    They will start to thinking

    Until the thinking make depression start to set in
    Make dem feel like outcast in the society dem live in
    Because they lose dem sense of belonging
    But they would try to push am more, try to open every door
    When negativity doesn't make it certain
    So when dem try to stop the complaining and the shouting
    Dem no go fit because e don be spiritual something
    People take advantage of them being

    'Cause them realizing say this people lost dem spirit of fighting
    So dem start to use your head, use am like dustbin
    All the problem of the nation they be dumping in them head
    Slavery will start to set in like Amistad
    Boy I know say you seen the making
    How them start to do almost anything for almost nothing
    'Cause instinctively them need surviving
    But the scavengers would drain them all

    They will push them to the floor
    Start to collect all the people them belonging
    But like a goat that has pushed to the wall
    We already ready to start to do the fighting
    So we a go gun them down
    Run them all around, we go chase them outta we town
    I sabi we go gun down
    Before them go know dem go dey for six feet under the ground, eh

    Some be acting that they know it all
    When everybody knows that people rise and fall
    Some rise up again just to stand up tall
    And wiser and stronger
    But no matter how long you live, you cannot learn it all
    You go only do your best because you no go fit do all
    So if you want to criticize me, talk small small
    'Cause you no holy pass my brother
    You no holy pass eh-eh

    Some be acting that they know it all
    When everybody knows that people rise and fall
    Some rise up again just to stand up tall
    And wiser and stronger
    But no matter how long you live, you cannot learn it all
    You go only do your best because you no go fit do all
    So if you want to criticize me, talk small small
    'Cause you no holy pass my brother

    You no holy pass my brother

    You no holy pass my brother

    Writer(s): 2Baba.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    U No Holy Pass

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!