"Skilful." - Asake
I get many things I want to try, my lady
Man gat many skills, I no fit lie, my baby
verse
Girl, you bad like ten people, oh my God
Dance for me, I want that
You gat my kind of vibe
The shape I like, oh my God
Don′t mind you naked, don't be shy
Body to body, no be bad thing
If I stand up, you go down
Personalize my D′s soft life
We can be silent, no rowdy
Me and you, keep it lowkey
Ki n gbe ẹ lọ si Bali
It is nothing, for money
Akwaaba, Charlie, Charlie
Booty short fit you badly
Diẹ, diẹ, rọra mami
Iṣẹ foreign, siren-ihn
chorus
I get many things I want to try, my lady
Man gat many skills, I no fit lie, my baby
More 42 to make the night amazing
Girl, your body nice, show me why you're sexy
Turn off the light, I'm ready, o ti ba′lẹ, baby
Man gat many skills, I no fit lie, my baby
I go flex you, no worry, no disturbing
Girl, your body nice, show me why you′re sexy
verse
O pọ, ibadi wey dey cause hold up
Owo chale, owo yii o ni tan
Na me, na me, you dey feel badboy
Highlander, see lamba
Coordinate, baby, ọjọ ti n lọ
Dia mẹta lọrun mi, mi, o slo'
Ẹlẹda, ma sun, ọmọ, jẹun lọ
Came through with a big vibe
You dey try
If you′re ready, give me sign
This gbẹdu bad, dem go jam
Eli San-San, Elija
Bad thing me, I like
Ọmọ to dun, to wapa
Come close, dey my side
Ba mi sọrọ, ki lo fẹ?
chorus
I get many things I want to try, my lady
Man gat many skills, I no fit lie, my baby
More 42 to make the night amazing
Girl, your body nice, show me why you're sexy
Turn off the light, I′m ready, o ti ba'lẹ, baby
Man gat many skills, I no fit lie, my baby
I go flex you, no worry, no disturbing
Girl, your body nice, show me why you′re sexy
outro
(Ọlọlade mi, Aṣakẹ)
(Tune in to the king of sounds and blues)
Writer(s): Ahmed Ololade.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.
Subscribe now and never miss a new song lyric update.
Skilful