Frank Edwards – Mama Lyrics

Frank Edwards – Mama Lyrics
Mama
Frank Edwards
    Lyrics copied!
    Mama Album Art
    "Mama." - Frank Edwards

    Album: Singles
    Track No: 17
    Mama yeah, mama yeah, mama yeah
    Mama yeah, mama yeah, mama yeah
    Mama yeah, mama yeah, mama yeah
    Mama yeah, mama yeah, mama yeah
    I remember when I was just a child
    Na so my mama go the carry me go
    Every day and night, she's down on her knees
    Say God abeg make you bless this boy for me
    She no wan make I cry
    She no wan make I wound
    She no want make I fall sick ooo
    Mama wanna see me smile
    Mama wanna see me dance
    Mama wanna see me grow up
    She doesn't sleep till I do
    Mama won't eat till I do
    Tell me watin I go do without my mama ooo
    Na only God fit pay you
    My money no fit pay
    But I will buy you the finest cars
    I'm gonna treat you like a queen
    Mama yeah, mama yeah, mama yeah
    Pray for mama ooo
    Pray for mama yeah
    Mama yeah, mama yeah, mama yeah
    Mama yeah, mama yeah, mama yeah, mama yeah
    Pray for mama
    She doesn't sleep till I do
    Mama won't eat till I do
    Tell me watin I go do without my mama ooo
    Mama yeah, mama yeah, mama yeah
    Pray for mama ooo
    Pray for mama yeah
    Mama yeah, mama yeah, mama yeah, mama yeah
    Mama yeah, mama yeah, mother of life yeah, mama yeah
    Mama babamerugi, mama fire the go
    Mama borigo, mama yeah
    Mama yeah, mama yeah, mama yeah
    Mama dancia for me, mama yeah
    Mama dancia for me, mama yeah
    I love my mama, I know say you love your mama
    Me I love my mama ooo
    Me I love my mama, I know you love your mama
    Me I love my mama yeah
    Mamamamamama mamamamamama mamamamamama (mama yeah)
    Mamamamamama mamamamamama mamamamamama (mama yeah)
    Mamamamamama mamamamamama mamamamamama (mama yeah)
    Mamamamamama mamamamamama mamamamamama
    Mama yeah, mama yeah, mama yeah, mama yeah
    Mama yeah, mama yeah, mother of life yeah, mama yeah
    Mama babamerugi, mama fire the go
    Mama borigo, mama yeah
    Mama yeah, mama yeah, mama yeah, mama yeah
    Mama yeah, mama yeah, mama yeah, mama yeah
    Mama, mama mai, mama yeah
    Mama dancia for me, mama yeah
    Mama dancia for me, mama yeah

    Writer(s): Frank Edwards.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Mama

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!