DJ Tunez – Cool Me Down (feat. Wizkid) Lyrics

DJ Tunez – Cool Me Down (feat. Wizkid) Lyrics
Cool Me Down
DJ Tunez (feat. Wizkid)
    Lyrics copied!
    Cool Me Down Album Art
    "Cool Me Down." - DJ Tunez (feat. Wizkid)

    Album: Cool Me Down (feat. Wizkid) - Single
    Track No: 01
    Do me oh
    The gbedu oh wey you dey do me
    E dey do me passy gbana oh
    This gbedu makes me feel so, so great
    I believe in magic
    The thing you do me na the matter oh
    I dey feel like make I maintain oh
    Say for the gbedu I be father oh
    Omo s'oma
    Cool me, cool me down
    Woah-woah
    Cool me, cool me down-down-down
    Yeah-yeah
    Cool me, cool me down
    Woah-woah
    Cool me, cool me down
    Yeah
    O sey ba'di
    Omo lo se'badi, oh woah
    O sey ba'di
    Omoh baby me sey ba'di oh woah-woah-woah-woah
    O sey ba'di
    Oh kilo fi se'badi, oh woah
    O sey ba'di
    Omo baby mi, omo mi oh
    Omo s'oma
    Cool me, cool me down
    Woah-woah
    Cool me, cool me down-down-down
    Yeah-yeah
    Cool me, cool me down
    Woah-woah
    Cool me, cool me down
    This one dey do me like Sunday oh
    Omoh ro'bo ro'bo skeske for me oh, huh?
    Omoh to'po to de formy, oh
    Got the keys for my heart, I know you love me, huh?
    She dey do me like Sunday oh
    Omoh ro'bo ro'bo skeske for me, huh?
    Give me kiss my babe love me
    Promise me sey you go love me
    Yeah-yeah
    O sey ba'di
    Omo lo se'badi, oh woah
    O sey ba'di
    Omoh baby me sey ba'di oh woah-woah-woah-woah
    O sey ba'di
    Oh kilo fi se'badi, oh woah
    O sey ba'di
    Omo baby mi, omo mi oh
    Omo s'oma
    Cool me, cool me down
    Woah-woah
    Cool me, cool me down-down-down
    Yeah-yeah
    Cool me, cool me down
    Woah-woah
    Cool me, cool me down
    She said she no dey want designer
    Said she want the ring upon her finger
    Said she no dey want Dolce-Gabbana
    She said na me dey make her make her ginger, yeah
    She no care about the money
    As long I see the steady, steady ringer
    Every night and everyday we jogodo
    I go fall and tell her everything to make her ginger
    Dinah, Dinah
    Every other day me steady, steady wanna dey with you
    Dinah
    Every other day me steady, steady wannna dey for you
    Say Dinah, oh
    Every other day me steady, steady wanna dey with you
    Dinah
    Every other day me steady, steady wannna dey for you
    Omo s'oma
    Cool me, cool me down
    Woah-woah
    Cool me, cool me down-down-down
    Yeah-yeah
    Cool me, cool me down
    Woah-woah
    Cool me, cool me down

    Writer(s): Wizkid.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Cool Me Down

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!