Boye 'The Genius' & Joeboy – Omoge Campus Lyrics

Boye 'The Genius' & Joeboy – Omoge Campus Lyrics
Omoge Campus
Boye 'The Genius' & Joeboy
    Lyrics copied!
    Omoge Campus Album Art
    "Omoge Campus." - Boye 'The Genius' & Joeboy

    Album: Omoge Campus - Single
    Track No: 01
    What the matter oreke
    What the situation
    Your body be a madness and a lituation
    And we go make sense if we go dey
    I no get wahala, I no like gobe
    Ọmọge campus
    Wetin you do me girl me I can’t talk
    I no go fit talk am na critical stuff
    Ice on your body but still your body hot
    Ọmọge campus
    Wetin you do me girl me I can’t talk
    I no go fit talk am na critical stuff
    Ice on your body but still your body hot
    Oreke ṣa maa gbe fun wọn, gbe fun wọn k'ọn ma lọ gbagbe o
    Make dem other girls dem other girls come another day
    Wetin you do me girl, do me girl, me I no fit gbagbe o
    Na why I want you today, today, today
    Today, today, today, today, today
    Ọmọge campus
    Wetin you do me girl me I can’t talk
    I no go fit talk am na critical stuff
    Ice on your body but still your body hot
    Ọmọge campus
    Wetin you do me girl me I can’t talk
    I no go fit talk am na critical stuff
    Ice on your body but still your body hot
    Oreke ṣa maa gbe fun wọn, gbe fun wọn k'ọn ma lọ gbagbe o
    Make dem other girls dem other girls come another day
    Wetin you do me girl, do me girl, me I no fit gbagbe o
    Na why I want you today, today, today
    Today, today, today, today, today
    You deserve a lot of designer
    Tell me what do you require
    Na your type I don dey aspire to get today
    Joe, Joe, Joeboy 'pon deck

    Writer(s): Joseph Akinfenwa Donus & Emmanuel Boye.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Omoge Campus

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!