Larry Gaaga – Low (feat. Wizkid) Lyrics

Larry Gaaga – Low (feat. Wizkid) Lyrics
Low
Larry Gaaga (feat. Wizkid)
    Lyrics copied!
    Low Album Art
    "Low." - Larry Gaaga (feat. Wizkid)

    Album: Low (feat. Wizkid) - Single
    Track No: 01
    Gaaga Muzik
    Baby, baby, come on
    Baby, baby, come on
    Baby, baby, come on
    Baby, baby, come on
    Baby, baby, come on, yeah
    Larry Gaaga
    Baby, say your matter na matter o
    For your hands oh yeah
    My sheri koko make I pet you like Tata oh
    Only one girl wey fit high me like Lager oh
    For your hands oh yeah
    Everytime I see your face na so I dey stagger oh yo!
    Go down on a low, down on a low
    Make you do am on a low, make you do am on a low
    Baby, no one has to know, no one has to know
    Baby, ma pariwo, baby, ma pariwo
    Go down on a low, down on a low
    Make you do am on a low, do am on a low
    Baby, keep it on a low, keep it on a low
    Baby, ma pariwo, baby, ma pariwo, oh yeah
    Boya lo ma dele o eh eh eh eh
    Nibi lo ma ku si oh yeh
    Baby girl, I fit fight for your matter oh eh, yeah
    I promise I no go dey use you play manyewu oh, oh yeah
    See your love e dey sweety my body oh yeh
    E dey make me want to spend money oh yeh, yeh
    See your love dey sweety my body oh weh
    E dey make me want to spend money
    So go down on a low, down on a low
    Make you do am on a low, make you am on a low
    Baby, no one has to know, no one has to know
    Baby, ma pariwo, baby, ma pariwo
    Go down on a low, down on a low
    Make you do am on a low, do am on a low
    Baby, keep it on a low, keep it on a low
    Baby, ma pariwo, ma pariwo yeh
    Larry Gaga!
    When I buy I buy for two (Yeah)
    Baby girl, na me and you (Yeah)
    For long time na you I choose (Yeah)
    But I beg make you choose me (Yeah)
    This kind love is stupid (Yeah)
    This kind love is foolish
    But na dis kind love man dey want yeah
    Gaaga muzic
    See your love e dey sweety my body oh weh
    E dey make me want to spend money yeh
    See your love e dey sweety my body oh weh
    E dey make me want to spend money
    So go down on a low, down on a low
    Make you do am on a low, do am on a low
    Baby, no one has to know, no one has to know
    Baby, ma pariwo, ma pariwo
    Go down on a low, down on a low
    Make you do am on a low, do am on a low
    Baby, keep it on a low, keep it on a low
    Baby, ma pariwo, ma pariwo (Oh, yeh)
    Baby girl, I say I want you in my life, banana
    'Cause I know say you want me in your life, fanana
    As in I do I go carry you pass your side, hanana
    Me and you we go dey for life oh yeah
    Larry Gaaga!
    Bo ya lo ma dele o (Ma dele o yea)
    Nibi lo ma ku si oh (Lo ma ku si o yeh)
    Baby girl, I fit fight for your matter oh (Matter o yeh)
    I promise I no go dey use you play manyewu
    Go down on a lown, down on a low
    Make you do am on a lown, do am on a low
    Baby, no one has to known, baby, no one has to know
    Baby, ma pariwo, ma pariwo
    Go down on a low, down on a low
    Make you do am on a low, do am on a low
    Baby, keep it on a low, keep it on a low
    Baby, ma pariwo, ma pariwo
    Larry Gaaga!

    Writer(s): Larry Gaaga.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Low

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!