Moses Bliss, Festizie, Chizie, Ebuka Songs, Neeja, S.O.N Music, Doris Joseph & Ajay Asika – If No Be You Lyrics

Moses Bliss, Festizie, Chizie, Ebuka Songs, Neeja, S.O.N Music, Doris Joseph & Ajay Asika – If No Be You Lyrics
If No Be You
Moses Bliss, Festizie, Chizie, Ebuka Songs, Neeja, S.O.N Music, Doris Joseph & Ajay Asika
    Lyrics copied!
    If No Be You Album Art
    "If No Be You." - Moses Bliss, Festizie, Chizie, Ebuka Songs, Neeja, S.O.N Music, Doris Joseph & Ajay Asika

    Album: If No Be You - Single
    Track No: 01
    If no be You, where I for dey?
    My life for end tay-tay
    Baba, na You wey bring me out of shame
    To You I give my all
    When people fall my hand, You dey my side
    When I no know wetin to do, You be my guide
    Chai! I owe my life to You
    Lord, I live to worship You
    If no be You
    If no be You, where I for dey?
    My life for end tay-tay (where I for dey?)
    Baba, na You wey bring me out of shame
    To You I give my all
    When people fall my hand, You dey my side
    When I no know wetin to do, You be my guide
    Chai! I owe my life to You
    Lord, I live to worship You
    When I think of all You've done, I no fit talk am all
    You no dey disappoint, na You dey pick me when I fall
    If e no be for Your grace, if to say You no show face
    My life for no make sense at all, I will praise You all my days
    This life I live is a testimony
    I'm grateful for Your grace that has kept me in this race
    Oh Lord, You fill my life with goodness
    Now all I see is sweetness
    You've made my life a statement
    In Your love, I am contented
    If no be You, where I for dey?
    My life for end tay-tay
    Baba, na You wey bring me out of shame
    To, to You I give my all
    When people fall my hand, You dey my side
    When I no know wetin to do, You be my guide
    Chai! I owe my life to You
    Lord, I live to worship You
    Father of love, Your mercy sure
    You no dey fail, I don see result
    I must confess say Your word dey work
    Daddy, Your word dey work, and e sure for us
    You hold my hand, and show me the way
    You no let me fall when my legs dey shake
    Pillar of my life, I go sing Your praise
    Since You touch my life, I no dey the same
    I remember when suffer tie me like wrappa, dey plenty palava
    God, the story never finish o, 'cause I get e God wey dey answer me o
    Suddenly, You changed me, gave my life a meaning
    Now I am counting my blessings every season o
    Daddy, na You stand by me
    When trials and challenges dem dey walk by me
    Really and truly you're my savior and my Father
    There can never be another
    You're my shepherd, my provider (always)
    You daily load me, You dey answer my prayer
    You're my Lord and my Master, no dey ever let me suffer (láyé)
    I'll keep on loving You, for You have been so good (ooh, ooh)
    I pour my heart to You, for this Your love is true (yeah)
    If no be you
    If no be You, where I for dey?
    My life for end tay-tay
    Baba, na You wey bring me out of shame
    To, to You I give my all
    When people fall my hand, You dey my side
    When I no know wetin to do, You be my guide
    Chai! I owe my life to You
    Lord, I live to worship You

    Writer(s): Moses Uyoh Enang, Chize Ordu, Festus Ogbidi, Nerat Favour Chuwang & Destiny Asika.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    If No Be You

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!