Olamide, Kemuel & SPINALL – Bunda (Mixed) Lyrics

Olamide, Kemuel & SPINALL – Bunda (Mixed) Lyrics
Bunda (Mixed)
Olamide, Kemuel & SPINALL
    Lyrics copied!
    Bunda (Mixed) Album Art
    "Bunda (Mixed)." - Olamide, Kemuel & SPINALL

    Album: NYE 2025 (DJ Mix)
    Track No: 04
    Come, let's take a flight
    Wherever you wanna go, baby
    Are you looking for a sign? (Sign)
    Shey na Dollar signs or Pounds or Cedis
    I no go waste your time
    I just want a good time, baby
    Borikiri waterside (Slide, slide)
    So you know I like the water play
    My African lady
    Here we go
    Your bunda loco
    Your body so ele, electronic
    Ele (Uh), electronic kolo
    She wanti molowo
    Her body so ele, electronic (One)
    Ele electronic (Two), kolo
    Belle full she no dey belle full
    Belle full, belle full
    Belle full she no dey belle full
    Belle full, belle full
    Belle full she no dey belle full
    Belle full, belle full
    Belle full she no dey belle full
    Your bunda for my sensima (Woo)
    On point, it be decimal (Yeah)
    Other girls, no get stamina
    Make dem come for your seminar
    Dina booty criminal (Uh)
    Wey fi fit in my Benzima
    Shakira! Oya zamina (Sheesh)
    Hips don't lie, Amino
    Omoge, back it up (Uh, back it up)
    Pick it up (Uh, pick it up)
    Bumbum swole like speedy bump
    O funmi ni heek up, ni heek up
    For your fountain, I no need a cup
    Born killer-killer (Eh-eh)
    Higher killer (Eh-eh)
    Serial killer (Eh)
    Original (Eh)
    International (Eh)
    Steven Seagal (Eh)
    Army robber (Eh)
    Pongila gila (Eh)
    Your bunda loco
    Your body so ele, electronic
    Ele, electronic kolo
    She wanti molowo
    Her body so ele, electronic
    Ele electronic, kolo

    Writer(s): Olamide, Kemuel, SPINALL.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Bunda (Mixed)

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!