Limerick & Olamide – Pesin Lyrics

Limerick & Olamide – Pesin Lyrics
Pesin
Limerick & Olamide
    Lyrics copied!
    Pesin Album Art
    "Pesin." - Limerick & Olamide

    Album: Pesin - Single
    Track No: 01
    Okay; e get this 'story I for tell Pesin
    No need; I no sure say them go hear Pesin
    And if I dey church, I no dey like share testi-mony
    Them fit go talk say make I help Pesin
    Nowadays, nobody dey fit dey send Pesin
    Round-about, beggers dey dey disrespect Pesin
    One minute you go see say them dey beg Pesin
    The next minute, omo, them don begin dey shenk Pesin
    Oh my God, they must hear Pesin
    They must hear Pesin, they must hear Pesin
    They must hear Pesin, [no be lie, they must hear Pesin]
    They must hear, ehn; they must hear Pesin
    They must hear, ehhh; they must hear Pesin
    They must hear Pesin, they must hear Pesin
    They must hear Pesin, they must hear Pesin; kai
    They must hear Pesin; they gats hear Pesin
    They must hear Pesin; you have to hear Pesin
    Now, listen- me, I no too sabi beg Pesin
    But, at least, if I broke, I supposed tell Pesin
    Now the problem for this country be say,
    If you beg Pesin for money, e go dey get this
    Little self-esteem; is that so? True or False? True!
    No no no; True or False? Answer me make I clear Pesin
    Why be say Pesin no dey like dey hear Pesin?
    We no be deaf and dumb, but still we no dey hear Pesin
    Okay! See; e get this day when I go near Pesin
    Them be like two chicks; the money wey them get plenty
    Na only transport fare I ask; seh I offend Pesin?
    Them want come finish me with question wey fit wreck Pesin
    Them be like: ""hmnnn; you don't even care to greet;
    Where do you come from? The South, or The West, or East?
    The way you take dey here dey beg money;
    What is your name? Hey, champ; where do your parent live?""
    Omo, chai; before these people wreck Pesin, I ask my friend
    'Guy, wetin I go tell them chick?' You know wetin the idiot tell me?
    [No no; wetin?] The idiot say him no be Mourinho
    Him no sabi defend Pesin
    Now, listen- I don dey rap since the genesis
    Another rapper dey try catch up like nemesis
    Na me be Don Dada here cos I dey earn Pesin
    I no dey rap with one style cos I get like 10-techniques
    I dey rap, I dey sing and I dey sell Pepsi
    I dey sell Sim Card and I dey sell Chelsea
    I don sell tired; things wey I sell plenty
    Na small e remain, I supposed don begin sell Pesin
    Plus, I be hard core rapper wey dey tear Pesin
    All these commercial rappers dey don dey vex Pesin
    Cos if I show for inside club, they shark Shepe since
    Commercial rappers go enter dey order Hennessy
    Aii; fine girl, you no dey friend Pesin?
    O n fimi se pasko, o tun wa n denge si
    You say my nose too big like I be Shrek Pesin
    When you dey pass for my street, you no dey check Pesin
    Haba; calm down; I no dey fear Pesin
    I no be Ogbanje nah; baby near Pesin
    All my goons on deck; we no go let Pesin
    Don't disrespect ohh, or we go tear Pesin
    Dirty slap wey fit make PSP call Pesin
    Say, "bros, you dey owe and you dey dull Pesin"
    No dey give us headache oh; Panadol Pesin
    Make everybody smile jhor; you no be sure Pesin
    Ehh; attention for Oga Pesin
    Awon eyan B.I.G and 2Pac Pesin
    Ahah; wait first, make I remind Pesin
    Make them no go dey think say I be one Pesin
    Omo kan bi 1 million; I be mad Pesin
    They say 'the good die young'; me, I be bad Pesin
    Ahh; Moet dey shine Dom, then the Dom Pérignon it
    Kini mo se fun awon boys mehn? Them be telling on me
    Them say I'd been with Kim; I'd been with Kunte
    I'd been with Giga, Kukuru ati Yetunde
    Them say them playing around; afi bi Diplo
    They can't touch me; am too worst; won ma ni Whitlow
    Baba I get patience to give them sick flows and deep flows
    To make them panke and tip-toes
    I remember when I get ban, I dey spend them gees
    I turn coach, sotey Me I come dey bench Pesin
    I turn player, and na sege all these girls them see
    "Na me be the only player wey no dey wear jersey
    Oh Lord; money higher than your self-esteem
    And I dey sort bills even as the girls many
    I bet you've never seen a fella who could spend like me"
    Na so me dey take dey brag, until I learn lesson
    So, big shout out to those guys wey dey wreck Pesin
    Gee boys wey dey work, them no dey tell Pesin
    Now, the gbebo be say them no sabi help Pesin
    Only thing wey them sabi na to dey flex Pesin
    But it's all good even as them no dey help Pesin
    At least them go flex Pesin till your head dirty
    Hef Pesin; brain looking like a deaf Pesin
    And at this point, omo them fit even sell Pesin; yehh
    Them must hear Pesin
    Them them them them, them must hear Pesin...

    Writer(s): Fortune Ibrahim & Olamide Adedeji.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Pesin

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!