SPINALL – Bunda (feat. Kemuel & Olamide) Lyrics

SPINALL – Bunda (feat. Kemuel & Olamide) Lyrics
Bunda
SPINALL (feat. Kemuel & Olamide)
    Lyrics copied!
    Bunda Album Art
    "Bunda." - SPINALL (feat. Kemuel & Olamide)

    Album: Top Boy
    Track No: 12
    DJ SPINALL
    Top Boy
    Come Let’s take a flight
    Where ever you wanna go baby
    Are you looking for a sign
    Shey na dollar sign or pounds or cedes
    I no go waste your time
    I just want a good time baby
    Borikiri waterside
    So you know I like the water play
    My African lady
    Your Bunda loco
    Your body so ele-electronic, ele-electronic kolo
    Shey you wanti molowo
    Her body so ele-electronic, ele-electronic kolo
    Belle full, she no dey belle full
    Belle full, she no dey belle full
    Belle full, she no dey belle full
    Belle full, she no dey belle full
    Your Bunda for my sensima
    On point e be decimal
    Other girls no get stamina
    Make dem come for your seminar
    Dinla booty criminal
    Wey fi fit in my Benzima
    Shakira! Oya zamina (sheesh)
    Hips don’t lie Amino
    Omoge back it up, pick it up
    Bumbum swole like speedy bump
    O funmi ni hiccup, ni hiccup
    For your fountain I no need a cup
    Born kila kila
    Higher killer
    Serial killer
    Original
    International
    Steven Seagal
    Army robber
    Pongila gila
    Your Bunda loco
    Your body so ele-electronic, ele-electronic kolo
    Shey you wanti molowo
    Her body so ele-electronic, ele-electronic kolo
    Belle full, she no dey belle full
    Belle full, she no dey belle full
    Belle full, she no dey belle full
    Belle full, she no dey belle full
    Your Bunda loco
    Electronic, ele-electronic kolo
    Shey you wanti molowo
    Ele-electronic, ele-electronic kolo
    Your Bunda loco
    Your body is Ele-electronic, ele-electronic kolo
    She you wanti molowo
    Your body is Ele-electronic, ele-electronic kolo

    Writer(s): Sodamola Oluseye Desmond.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Bunda

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!