Mr Eazi & Simi – Surrender Lyrics

Mr Eazi & Simi – Surrender Lyrics
Surrender
Mr Eazi & Simi
    Lyrics copied!
    Surrender Album Art
    "Surrender." - Mr Eazi & Simi

    Album: Life is Eazi, Vol. 2 - Lagos to London
    Track No: 02

    (Pheels, Mr. Producer)
    (Juls baby)

    Baby, make you loving the boy
    Baby, make you kissing the boy
    Baby, make you lovin the boy
    Baby, you for kissing the boy, kissing the boy

    I surre', I surre' to your ileke idi o
    I surre', I surrender to your ileke idi o
    I surre', I surre' to your ileke idi o
    I surre' (oh, baby), I surrender

    I know say I no strong like Mike Tyson
    I know say I no get the voice like Michael Jackson
    I know say I no sweet like Zara Larson
    I know say I no get the money like Richard Branson
    But wetin I get e pass the money wey you want
    If you give me a chance, I give you everything I got
    I dey pray to God, that this loving is enough
    Baby, I just want to let you know

    I surre', I surre' to your ileke idi o
    I surre', I surrender to your ileke idi o
    I surre', I surre' to your ileke idi o
    I surre', I surrender to your Ileke idi o

    I surre', I surre' like say na felony o
    I don't care, I don't care about your money o
    You surre', you surrender to my Ileke idi o
    No dey fear, omo, Just call me your honey o
    No forget, baby, set reminder
    I open my heart, baby, come make you enter

    Carry your matter for head, you're defender
    For you, baby, for you, omo
    See, I no want Mr. Jackson, you no me better (oh-oh)
    I'm loving your melody lori instrumental (oh-oh)
    Anything you have is enough, otomi o
    Baby, I surrender to your totori o

    I surre', I surre' to your ileke idi o
    I surre', I surrender to your ileke idi o
    I surre', I surre' to your ileke idi o
    I surre', I surrender to your Ileke idi o

    Baby, come loving the boy
    Baby, make you kissing the boy (Zagadat)
    Baby, make you loving the boy
    Baby, you for kissing the boy
    Baby, make you loving the boy
    Baby, make you kissing the boy (Zagadat)

    Baby, make you loving the boy
    Baby, make you kissing the boy

    Writer(s): Simi, Mr Eazi.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Surrender

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!