"Rizzla." - Burna Boy
Oya pass me the rizzla (ebano)
Make I unlock the ginger (ebano)
Any style I deliver (ebano)
Anybody wey no like make they comot there
But they no geti liver (ebano)
Some of them na deceivers (ebano)
Omo kon tufe jaiye Monaco
But them no geti Visa (ebano)
Omo nbero, omo yeeh oh
Omo Mamarazi lomo yeah
Oshen bubble Oshen bubble
E be like you dey see double
You dey see double
When the gbedu enter you
Say e go dey ginger you
Them be think say we dey joke
Now they see say no be joke
As the matter develop
I say make I let you know
Say lati kekere (Lati kekere)
Lati kekere n'imoti hustle
Moti'm bubble
Eh malo moto, ginger me
Party oma sareju moto
Sareju moto
Oya pass me the rizzla (ebano)
Make I unlock the ginger (ebano)
Any style I deliver (ebano)
Anybody wey no like make they comot there
But they no geti liver (ebano)
Some of them na deceivers (ebano)
Omo kon tufe jaiye Monaco
But them no geti Visa (ebano)
Omo nbero, omo yeeh oh (omo)
Omo Mamarazi lomo yeah (omo omo)
Koruko tito Koruko gbaru olade
Koruko tito Koruko gbaru olade
Koruko tito Koruko gbaru olade
Koruko tito Koruko gbaru olade
Oni lai la ila nla
Oni kpami kpoi dinlala
Neni mi o no like am rola nla
Baby I surrender
Oloshe de gbogbo ko togbo seye oh
I no know wetin to talk that day
That day wey you waka pass my way
Mi olegbaro omoge oh
Malo moto, ginger me
Party oma sareju moto
Sareju moto
Oya pass me the rizzla (ebano)
Make I unlock the ginger (ebano)
Any style I deliver (ebano)
Anybody wey no like make they comot there
But they no geti liver (ebano)
Some of them na deceivers (ebano)
Omo kon tufe jaiye Monaco
But them no geti Visa (ebano)
Omo nbero, omo yeeh oh (omo)
Omo Mamarazi lomo yeah (omo omo)
Oni lai la ila nla
Oni kpami kpoi dinlala
Neni mi o no like am rola nla
Writer(s): Burna Boy.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.
Subscribe now and never miss a new song lyric update.
Rizzla