Olamide & FAVE – PonPon Lyrics

Olamide & FAVE – PonPon Lyrics
PonPon
Olamide (feat. FAVE)
    Lyrics copied!
    PonPon Album Art
    "PonPon." - Olamide (feat. FAVE)

    Album: UY Scuti
    Track No: 07

    La la la la
    Body smoking like a sage, it dey sweet my soul
    And you give me no drama drama
    That is why me I pin, me no letting go
    Omo lemme be your charger charger
    Fi di winter, fi di spring, fi di fall, fi di summer
    Make I scatter your dadadada
    Any time, any day, any minute, any hour, yeah
    My baby dey pon pon
    Body bad it dey pon pon
    Ebelebe lebe pam pam
    We go dey rack we go dey pam pam
    Pam pam pam
    Pam pam pam pam pam
    Pam pam pam
    Pam pam pam yeah
    I go do you wetin Big Sean dey do Jhené Aiko
    I be loving you crazy like I be psycho
    The butterflies in your stomach no go fly go
    Dem no go fit comot even if you do lipo
    Girl, you are the officer, lock me up, officer
    Be a strict punisher, drag me like you do shisha
    See ya fifty litre, soft semovita
    How the skin tight you dey wear take take dey fit am
    You dey discombobulate me with your figure 8
    Omo I no dey exaggerate
    The way that you're rotating go dislocate
    All the bone weh dey for my waist
    La la la la
    Body smoking like a sage, it dey sweet my soul
    And you give me no drama drama
    That is why me I pin, me no letting go
    Omo lemme be your charger charger
    Fi di winter, fi di spring, fi di fall, fi di summer
    Make I scatter your dadadada
    Any time, any day, any minute, any hour, yeah
    Baby dey pon pon
    Body bad it dey pon pon
    Ebelebe lebe pam pam
    We go dey rack we go dey pam pam
    Pam pam pam
    Pam pam pam pam pam
    Pam pam pam
    Pam pam pam
    I don't want no drama
    Let me be your boo
    What are you into?
    You cause wahala when you walk into the room
    I dey catchy flu
    You're my desire
    My holy fire
    You be like ini mani moo
    You're my desire and I don't want, wanna let you go like
    Pam pam pam pam pam pam pam
    Eh! You're the only one I swear
    Pam pam pam pam pam pam
    And I will never let you go
    La la la la
    Body smoking like a sage, it dey sweet my soul
    And you give me no drama drama
    That is why me I pin, me no letting go
    Omo lemme be your charger charger
    Fi di winter, fi di spring, fi di fall, fi di summer
    Make I scatter your dadadada
    Any time, any day, any minute, any hour, yeah
    Baby dey pon pon
    Body bad it dey pon pon
    Ebelebe lebe pam pam
    We go dey rack we go dey pam pam
    Pam pam pam
    Pam pam pam pam pam
    Pam pam pam
    Pam pam pam

    Writer(s): Olamide, FAVE.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    PonPon

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!