DopeNation – I'm Busy (feat. King Ayisoba) Lyrics

DopeNation – I'm Busy (feat. King Ayisoba) Lyrics
I'm Busy
DopeNation (feat. King Ayisoba)
    Lyrics copied!
    I'm Busy Album Art
    "I'm Busy." - DopeNation (feat. King Ayisoba)

    Album: Atta
    Track No: 08
    Ɔdɔ sɛ wetwame abɔ then ago find my way
    I no dey today but she say make adey for my lane
    I get ago call the police but I don't know my case
    Three missed calls no dey pick tell me babe where you dey
    And she say
    Wey she say
    I'm busy, I'm busy
    But you dey here dey pour Hennessy
    Why you dey pour Hennessy
    Wey she say
    I'm busy, I'm busy
    But you dey here dey pour Hennessy
    Why you dey pour Hennessy
    Everyday na accusation
    Girl ebe wrong information
    Nothing dey so baby wait
    Make my temperature rise like inflation
    She dey make adey think o
    E for be simple
    Adey wound o, adey sick o
    Baby pick o, what you dey do
    And she say
    Wey she say
    I'm busy, I'm busy
    But you dey here dey pour Hennessy
    Why you dey pour Hennessy
    Wey she say
    I'm busy, I'm busy
    But you dey here dey pour Hennessy
    Why you dey pour Hennessy
    Ɔdɔ sɛ wetwame abɔ then ago find my way
    I no dey today but she say make adey for my lane
    I get ago call the police but I don't know my case
    Three missed calls no dey pick tell me babe where you dey
    And she say
    Wey she say
    I'm busy, I'm busy
    But you dey here dey pour Hennessy
    Why you dey pour Hennessy
    Wey she say
    I'm busy, I'm busy
    But you dey here dey pour Hennessy
    Why you dey pour Hennessy

    Writer(s): Michael Boafo, Tony Boafo & DopeNation.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    I'm Busy

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!