Shoday – CHE (feat. Magixx) Lyrics

Shoday – CHE (feat. Magixx) Lyrics
CHE
Shoday (feat. Magixx)
    Lyrics copied!
    CHE Album Art
    "CHE." - Shoday (feat. Magixx)

    Album: CHE (feat. Magixx) - Single
    Track No: 01

    Jumb
    Me wey been living my life everyday
    Since I fall for you say I didn't
    Ọmọ say I didn't, hmm
    My girl inna the sunshine and the rain
    If you call on me say I'll be there
    Ọmọ say I'll be there
    I dey feel bless your mind
    Dey feel like this for a while
    High me pass Colorado
    Ma rọra gbẹsẹ like Jago
    Wetin I dey hear you no be kapo
    Inna my highs and my lows
    Girl I'm ready to love you daily, ah
    Face card on check
    Body che, che, che
    I love the way you move your body sisi pẹlẹbẹ
    Your Face card on check
    Body che, che, che
    I love the way you move your body sisi pẹlẹbẹ
    Sexy Diva
    Come to dada
    For my mula
    Whine your waist like Shakira
    You can rest on my sofa
    Don dey go far
    Plenty rabba
    Aanu ni mo ri gba
    Mmm, aje
    O n gbe mi sare
    Baby, maye
    Hoppy up maye
    Wetin I dey hear you no be kapo
    Inside my highs and my lows
    Girl I'm ready, I love you daily, ah
    Face card on check
    Body che, che, che
    I love the way you move your body sisi pẹlẹbẹ
    Your Face card on check
    Body che, che, che
    I love the way you move your body sisi pẹlẹbẹ
    Sexy Diva
    Come to dada
    For my mula
    Whine your waist like Shakira
    You can rest on my sofa
    Don dey go far
    Plenty rabba
    Aanu ni mo ri gba
    Electric limits

    Writer(s): Alexander Adelabu & Shodade Solomon Segun.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.