King Promise & Mr Eazi – No. 1 Fan Lyrics

King Promise & Mr Eazi – No. 1 Fan Lyrics
No. 1 Fan
King Promise & Mr Eazi
    Lyrics copied!
    No. 1 Fan Album Art
    "No. 1 Fan." - King Promise & Mr Eazi

    Album: See What We've Done
    Track No: 07
    Baby no be lie when I tell you say you be my spec
    If I be Samson, like e be you wey go cut my dread
    You geti power over me
    And I don't even think you know
    The things you do to me ye-e-ee
    I be your personal, personal plumber come make I pipe you
    Pipe you
    Personal physician come make I stretch you
    Stretch you
    Kitty so tight
    Body so nice
    Nobody badder
    Hmm-mmm-mmmm
    Hmm-mm-mmmm
    Baby, I be your number 1 fan
    I be your number 1 fan
    Hmm-mm-mmmm
    Hmm-mm-mmmm
    Baby, I be your number 1 fan
    I be your number 1 fan
    I no go fih, I no go fih
    I no go fit to dey without my love
    She high me pass ganja
    Wa deɛ yi yɛ me dɛdɛ dɛdɛ
    Mɛ ma no akɔ neho, akɔ neho, akɔ neho
    Akɔ no deedeim, akɔ no, akɔ no, akɔ neho
    Aka nsɛm dɛ ato ni tirim
    I be your personal, personal plumber come make I pipe you
    Pipe you
    Personal physician come make I stretch you
    Stretch you
    Kitty so tight
    Body so nice
    Nobody badder
    Hmm-mmm-mmmm
    Hmm-mmm-mmmm
    Baby, I be your number 1 fan
    I be your number 1 fan
    Hmm-mmm-mmmm
    Hmm-mmm-mmmm
    Baby, I be your number 1 fan
    I be your number 1 fan

    Writer(s): Gregory Promise Bortey Newman & Oluwatosin Oluwole Ajibade.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    No. 1 Fan

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!