DJ 808 & Caltonic SA – Cover Me (feat. Peruzzi) Lyrics

DJ 808 & Caltonic SA – Cover Me (feat. Peruzzi) Lyrics
Cover Me
DJ 808 & Caltonic SA (feat. Peruzzi)
    Lyrics copied!
    Cover Me Album Art
    "Cover Me." - DJ 808 & Caltonic SA (feat. Peruzzi)

    Album: Cover Me (feat. Peruzzi) - Single
    Track No: 01
    DJ 808
    (Harmonies)
    Ahhh ahhhhhhh
    I'm getting drunk o
    Shey you cover me
    Cover me cover me
    I dey drown in your ocean
    Shey you'll come for me?
    Come for me come for me
    I'm getting drunk
    Shey you cover me
    I dey drown in your ocean
    Sey you'll come for me?
    Cos i feel the way
    As you dey move Baby
    I'm getting drunk o
    Sey you cover me (adibi dibi aahhh!)
    (E ko ko se i bo i bo oohh!)
    (Adibi dibi aahhh!)
    (E ko ko se i bo i bo oohh!)
    (Eeeebooooh!)
    (Eeeebooooh!)
    (Mm waaaahhh hiiiii)
    Your hips and your waist no be lie
    (Mmm waa aahh aahh aahh)
    Your hips and your waist no be lie
    (Mm waaaahhh hiiiii)
    Your hips and your waist no be lie
    (Mmm waa aahh aahh aahh)
    Your hips and your waist no be lie
    Naija to Jozi piano to the world right now you know!!
    Ain't no stopping us, you can't stop us even if you try men
    LET'S GO!!!
    Ooohhhh
    They gatz to know
    Omo they gatz to know
    Say na you wey dey run the show
    Dem they feel you for soweto
    They gatz to know
    Omo they gatz to know
    Say na you wey dey run the show
    Dem they feel you for soweto
    Mòní kó ròrà... idí lànlà
    Làlèyí oyè kòshè dàdà
    Eníkèní tò bà gbè mù màfàrayà
    Normally ooo normally
    Mònshà Pràprà
    Shoe get size i wear eleven
    Abi na ten point five
    So before you cast
    Make i cast and bind the devil
    Omo make i cast and bind
    Make i cast and bind
    Make i see wetin combine
    Make i see whether my body and your body
    And my lips and your lips
    E go fit align align
    I dey fear too when you move my guy
    I love the way you talk and the way you walk
    I swear i love the way you whine
    (Mm waaaahhh hiiiii)
    Your hips and your waist no be lie
    (Mmm waa aahh aahh aahh)
    Your hips and your waist no be lie
    (Mm waaaahhh hiiiii)
    Your hips and your waist no be lie
    (Mmm waa aahh aahh aahh)
    Your hips and your waist no be lie
    (Harmonies)
    Lets Go!

    Writer(s): Tobechukwu Victor Okoh.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Cover Me

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!