Ayox – Pray For Me (Acoustic Version) Lyrics

Ayox – Pray For Me (Acoustic Version) Lyrics
Pray For Me (Acoustic Version)
Ayox
    Lyrics copied!
    Pray For Me (Acoustic Version) Album Art
    "Pray For Me (Acoustic Version)." - Ayox

    Album: Pray For Me (Acoustic Version) - Single
    Track No: 01
    Sometimes my plans don't work
    Buh I no phor
    Agba bewe ose eri ko waso
    Don't believe what you see
    There's photoshop
    Omalakisa mi Sima dalaso
    Down on my knees call on Baba God
    Cos I trust nobody even your pastor
    We go try tomorrow if today no work
    Oun oju mitiri enu koleso
    When I wear my fake shirt
    Dem go notice
    When I Dey depressed
    Dem no notice
    So I talk to myself
    On a lowkey
    Igi sunmogi
    Laye gba monkey yi ah ah
    Mamami ah
    Gbadura fun mi ah
    I Dey face sapa
    When I wan turn superstar ah ah
    Mamami yah
    Gbadura fun mi ah
    I Dey face Sapa
    Brother This Life Na All of us Dey find money
    Buh to make money you need to Spend money
    I don't really care if them Dey hate on me
    As long as money dey Kosoun tokanmi
    Rip to the money wey we dn loss
    Make I no see problem wey money no go fit solve
    Me I been Dey save up for my future
    Cos I no wan go back to the days wey man no fit chop
    If dem no hail me I go hail myself
    Cos if yawa Dey na me fit save myself
    When money no Dey Meself Dey Hate Myself
    I go learn from my lessons no go blame myself
    Mama mi yah
    Mama mi yah
    Mama mi yah ah ah ah iye ma ah
    Daba dibi dabadiba ah ah ye ma

    Writer(s): Bakare Ayomide Iyanuoluwa.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Pray For Me (Acoustic Version)

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!