DopeNation – Mama Lyrics

DopeNation – Mama Lyrics
Mama
DopeNation
    Lyrics copied!
    Mama Album Art
    "Mama." - DopeNation

    Album: Atta
    Track No: 05
    For the suffer you suffer you no tell we
    Nine months you dey hold me down eno easy
    Ano fit thank you enough cos you give me hope
    Ɛyɛ nokwarɛ yɛse ɔbaatan dɔ mu yɛ dru sɛn ɛboa Mamme eyy
    May God bless you Mummy
    All what you dey do for we
    As we dey chop you dey go hungry
    May God bless you Mummy
    All what you dey do for we
    As we dey chop you dey go hungry
    Mama (Mama, mama)
    Nea wayɛ eyy (Mama)
    Mame ooo (Mama)
    Ago buy you Bugatti (Mama)
    Mmmm Maserati (Mama)
    Ago buy you Ferrari (Mama)
    Hmmm Mama (Mama)
    Then we dey hustle we dey struggle for the paper
    No be say mama damu she no dey spray cash
    Then time ebe we wey we dey back
    She go look into wana face and see oh God when chale
    Sing song for the tree side
    We dey hin chest top
    Twin tower Peace Hyde
    If Mama say you go be great o
    Chale make you never dull you go be great o
    May God bless you Mummy
    All what you dey do for we
    As we dey chop you dey go hungry
    May God bless you Mummy
    All what you dey do for we
    As we dey chop you dey go hungry
    Mama (Mama, mama)
    Nea wayɛ eyy (Mama)
    Mame ooo (Mama)
    Ago buy you Bugatti (Mama)
    Mmmm Maserati (Mama)
    Ago buy you Ferrari (Mama)
    Hmmm Mama (Mama)
    Thank you Mama for the things wey you bought we
    Thank you Mama for support you've got we
    Thank you Mama for the our day busket
    Wey my friend chop craa them never dey hungry
    But we dey hustle for town all day
    Mama dey house she dey pray
    So if ebe for yourside small craa make she feel
    Blessings go dey
    May God bless you Mummy
    All what you dey do for we
    As we dey chop you dey go hungry
    May God bless you Mummy
    All what you dey do for we
    As we dey chop you dey go hungry
    Mama (Mama, mama)
    Nea wayɛ eyy (Mama)
    Mame ooo (Mama)
    Ago buy you Bugatti (Mama)
    Mmmm Maserati (Mama)
    Ago buy you Ferrari (Mama)
    Hmmm Mama (Mama)

    Writer(s): Michael Boafo, Tony Boafo & DopeNation.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.