Shatta Wale – Keep Tings To Myself Lyrics

Shatta Wale – Keep Tings To Myself Lyrics
Keep Tings To Myself
Shatta Wale
    Lyrics copied!
    Keep Tings To Myself Album Art
    "Keep Tings To Myself." - Shatta Wale

    Album: African King
    Track No: 18
    'Cause I'm on my way for the big things
    Dey sweet my head, was addictive
    I dey tell dem I dey like this thing
    The thing dey move like matrix
    But I was going up waterfall
    If I try turn back Jah Jah call
    I dey see less but I want get more
    I dey want bed but I'm on the floor
    If I see me I see a billionaire
    But the system I dey too nor dey care
    Edey borst brain say we go finish for here
    Kɛ moko bi mi akɛ mini okɛɛ, I keep thing to myself
    How are we getting there?
    Plenty policy with no lorry fare
    We nor even know what go happen this year
    Plenty courses we refer, I keep things to myself
    What I dey talk if you nor understand
    Then you nor even feel the anger man
    Eye red like a dobberman dog
    Many thing we see for two-o-five
    Shukura life and Flamingo life
    Nobody dey give we no little bite
    Say the thing dey sting we like mosquito bite
    We nor even sleep at night
    If I see me I see a billionaire
    But the system I dey too nor dey care
    Edey borst brain say we go finish for here
    Kɛ moko bi mi akɛ mini okɛɛ, I keep thing to myself
    How are we getting there?
    Plenty policy with no lorry fare
    We nor even know what go happen this year
    Plenty courses we refer, I keep things to myself
    I keep all things to myself now
    Once ready all the time I'm on the get go
    Back in school I dey try all the best though
    And I dey live my life on the low low
    Big dreams cruising in the turbo
    Tuxedo suits on the Ferra-
    If anor dey cruise I dey Monaco
    I just can't believe anor dey lie o
    If I see me I see a billionaire
    But the system I dey too nor dey care
    Edey borst brain say we go finish for here
    Kɛ moko bi mi akɛ mini okɛɛ, I keep thing to myself
    How are we getting there?
    Plenty policy with no lorry fare
    We nor even know what go happen this year
    Plenty courses we refer, I keep things to myself

    Writer(s): Charles Nii Armah Mensah.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Keep Tings To Myself

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!