"Se Na Like This." - Wande Coal
Ah, se na like this we go de dey?
Na like this we go de dey?
Ah, na like this we go de dey?
Ah ah
Ah ah ah
Na like dis we go de dey?
chorus
Se na like this we go de dey?
(Ah, na like this we go de dey?)
Se na like this we go de dey?
(Ah, na like this we go de dey?)
Se na like this we go de dey?
(Ah, ah na like this we go de dey?)
Se na like this we go de dey?
(Ah, ah na like this we go de dey?)
Oh no, oh no
I no fit wait oh, make things for change oh
Na make we join hands make am better, better say
I no fit wait oh, make things for change oh
Na make we join hands make am better, better, better
verse
Once upon a time
Dem tell us say one gollar is equals to one naira
Once upon a time
You go travel from Lagos to London and you no need Visa
Once upon a time
You go graduate from school and government go dash you car
Once upon a time
You take train from Oshodi down to Ojuelegba
Once upon a time
pre-chorus
Now everything don dabaru
Corruption seems unstoppable
The hardship is unbearable, is unbearable eh
Wetin we go do eh?
Lord, I can not take this pain no more
chorus
Se na like this we go de dey?
(Ah, na like this we go de dey?)
Se na like this we go de dey?
(Ah, na like this we go de dey?)
Se na like this we go de dey?
(Ah, ah na like this we go de dey?)
Se na like this we go de dey?
(Ah, ah na like this we go de dey?)
Oh no, oh no
I no fit wait oh, make things for change oh
Na make we join hands make am better, better say
I no fit wait oh, make things for change oh
Na make we join hands make am better, better, better
verse
You see the situation
E don reach make l cry, ay-ay-ay-ay
E don reach make I scream, "Ye, ye, ye, ye"
E don reach make I sing oh no-no-no (ebga mi oh-oh-oh)
pre-chorus
Because now everything don dabaru
Corruption seems unstoppable
The hardship is unbearable, is unbearable eh
Wetin we go do eh?
Lord, I can not take this pain no more
chorus
Se na like this we go de dey?
(Na like this we go de dey?)
Se na like this we go de dey?
(Ah, na like this we go de dey?)
Se na like this we go de dey?
(Ah, ah na like this we go de dey?)
Se na like this we go de dey?
(Ah, ah na like this we go de dey?) Oh, no
Se na like this we go de dey?
(Na like this we go de dey?)
Se na like this we go de dey?
Ah, na like this we go de dey?
Se na like this we go de dey?
(Ah, ah na like this we go de dey?)
Se na like this we go de dey?
(Ah, ah na like this we go de dey?)
hook
Oh no, oh no
I no fit wait oh, make things for change oh
Na make we join hands make am better, better say
I no fit wait oh, make things for change oh
Na make we join hands make am better, better, better
Writer(s): Wande Coal.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.
Subscribe now and never miss a new song lyric update.
Se Na Like This