Blaq Jerzee & Joeboy – Summer Bounce Lyrics

Blaq Jerzee & Joeboy – Summer Bounce Lyrics
Summer Bounce
Blaq Jerzee & Joeboy
    Lyrics copied!
    Summer Bounce Album Art
    "Summer Bounce." - Blaq Jerzee & Joeboy

    Album: Summer Bounce - Single
    Track No: 01
    Angelina, baby girl, you make a man dey roll up on the wheel
    Baby girl, your koko say na kokomaisin
    Oya wá jẹká sọ̀rọ̀, jẹká sọkọ jẹkáwí
    Kosọmọnàa, you know say no body fit be like me
    Ọmọ, no be zobo
    When you give me on a low-low girl
    No go lie, say you sweet pass a Coldstone
    O Man no go chocho
    For my Erima
    Kilamiti, kalamiti say
    (For my Erima)
    Man fit to labo'bobo
    (For my Erima)
    Karashika pass kpamiwater
    (For my Erima)
    Baby o, o
    (For my Erima)
    EFCC carry my matter
    (For my Erima)
    Man fit to lanonono
    (For my Erima)
    All my money for her Kololo
    (For my Erima)
    Baby o, o, ma, ah, ah
    Kilamiti, kala for your way
    Baby, when you are curving my feel
    Shawty, me I want to chop you
    Chop you like plantain o
    Me I no go fit calm or maintain o
    Girl, the way you back it burst up my membrane o, o, o
    Gal, when I put it inside make me want release
    You no come, I no go come 'cause na you I want to please
    Make you scream until you feel very much at ease
    Scream my name so all your neighbours go call police
    Dey maya, I dey gara, I dey kolo for your matter
    With the way wey you dey waka, you dey kill the baba
    I get dollar and I get plenty raba, oya
    Chop all of my money, oya chop all of my raba, oya
    Angelina, baby girl, you make a man dey roll up on the wheel
    Baby girl, your koko say na kokomaisin
    Oya wá jẹká sọ̀rọ̀, jẹká sọkọ jẹkáwí
    Kosọmọnàa, you know say no body fit be like me
    Ọmọ, no be zobo
    When you give me on a low-low, girl
    No go lie, say you sweet pass a Coldstone
    O Man no go chocho
    For my Erima
    Kilamiti, kalamiti say
    (For my Erima)
    Man fit to labo'bobo
    (For my Erima)
    Karashika pass kpamiwater
    (For my Erima)
    Baby o, o
    (For my Erima)
    EFCC carry my matter
    (For my Erima)
    Man fit to lanonono
    (For my Erima)
    All my money for her kololo
    (For my Erima)
    Baby o, o, ahan, ahn
    Anytime wey you hear Jerzee vibe say make you position
    Is an easy vibe but for ever sure
    Say me walk through the shadows, say me no fear no one
    We all get the vibe, say forever more

    Writer(s): Yang Rae Cho, Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus & Isaiah Okhuofu.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.