CKay – Kalakuta Lyrics

CKay – Kalakuta Lyrics
Kalakuta
CKay
    Lyrics copied!
    Kalakuta Album Art
    "Kalakuta." - CKay

    Album: CKay the First
    Track No: 03
    C-C-CKay, yeah
    Yeah
    See, I be kalakuta soldier
    Steady shayo no fit sober
    Awon temi won ti cover mi
    No fit killi all the soldier
    After six bottles of shayo
    Everybody dey go down low
    Every time I upload my shit
    Everybody dey go download
    Ofese wun (Ayakata)
    Ofese gbon (Ayakata)
    Ofese - (Ayakata)
    Aah, ofese (Ayakata)
    Ofese won (Ayakata)
    Ofese whe (Ayakata)
    Shake it titi (Ayakata)
    Ehn, shake it toto (Ayakata)
    Ah, kimon
    Samba eh-eh-eh, samba
    Bring the money from my shokoto, aroma lashitan
    As them go say for Sokoto, baby ikpa wa san wan (Okay)
    The party no dey finish oh
    The shayo no dey finish oh
    The kele no dey finish
    The igbo no dey finish oh
    Too many things to do wey you no go do fit to do am finish
    Police stop my car, dem stop and search me dem no see nothing
    But dem still dey look my face
    Dey ask me say make I find dem something, eh
    Ofese wun (Ayakata)
    Ofese gbon (Ayakata)
    Ofese - (Ayakata)
    Aah, ofese (Ayakata)
    Ofese won (Ayakata)
    Ofese whe (Ayakata)
    Shake it titi (Ayakata)
    Ehn, shake it toto (Ayakata)
    Ah, kimon
    Samba eh-eh-eh, samba
    Bring the money from my shokoto, aroma lashitan
    As them go say for Sokoto, baby ikpa wa san wan (Okay)
    Kalakuta, kalakuta
    Kalakuta, kalakuta
    Kalakuta, kalakuta
    Kalakuta, kalakuta
    Kalakuta, kalakuta
    Kalakuta, kalakuta
    Kalakuta, kalakuta, kalakuta
    Samba eh-eh-eh, samba
    July Sonics

    Writer(s): CKay.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Kalakuta

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!