"Boss." - Tml Vibez & Dj 4kerty
All these one them be boss
All these one them be master o
All these one them be Don-uhn
All these one no be banger, oh-wah
(M-M-Murderer)
Tml Vibez Boy, yeah, mm
(Whoo)
Came through with a clean vibe
"I go-go far, mo ma gbera," na wetin me tell my mama
Oh-oh, check these cost now
See, say I don dey global
Ah, them dey chop am for Australia
Ka lọ Adamawa, Yola
Yea, o r'iṣẹ Oluwa, Oluwa
Bottega l'ẹsẹ, panpan l'ọrun (ah)
Ah, ki ni mo ṣe fun Ọlọhun?
Ah, days wey mi call on You, You dey
Ah-ah, we don dey chop better, bellefull
Ṣo ranti when you call me fool?
Mi ah go there, I be coming soon, ẹlẹda, ma sun, yeah
All these one them be boss
All these one them be master o
All these one them be Don-uhn
All these one no be banger o
All these one them be boss
All these one them be master o
All these one them be Don-uhn
All these one no be banger, oh-wah
(Uh, all these one no be banger, oh-wah)
Ye, I go flex you, ti n ba l'owo
The love wey you show me, o dun gan-an, miliki alagolo
Ah, who go feed my mama, carry my burden, ti n ba ṣojo
(Oh-oh) Bottega l'ẹsẹ, panpan l'ọrun (ah)
Ah, ki ni mo ṣe fun Ọlọhun?
Ah, days wey mi call on You, You dey
Ah-ah, we don dey chop better, bellefull
Ṣo ranti when you call me fool?
Mi ah go there, I be coming soon, ẹlẹda, ma sun, yeah
All these one them be boss
All these one them be master o
All these one them be Don-uhn
All these one no be banger o
All these one them be boss
All these one them be master o
All these one them be Don-uhn
All these one no be banger, oh-wah
Oh-oh-oh, oh-mm
All these one no be banger, oh-wah
Yeah, all these one them be master, ah, uhn-uhn
Writer(s): Tml Vibez, Dj 4kerty.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.
Subscribe now and never miss a new song lyric update.
Boss