"Under the Duvet." - Barry Jhay
Oh no
Girl I like your style baby
Na you dey make me loose am ewo
Yeba girl I like your style oh no no
Cos you carry my heart go
O baby no dey take me play
O baby no go take me catch cruise
You know I like your way
Baby no go take me catch cruise o
Come close oh no dey dull me
Bad man know me no dey sleepy
Everyday me dey for you
Just between us baby just between us
Your body bad your booty bad o
I like the way you love me so oh na
Baby ma lọ sun gbagbe o, ma lọ sun gbagbe
Baby di mi mu o
Your body bad your booty bad o
It's driving me crazy o
Oh my baby ma lọ sun gbagbe
Cause na you I want o
One time, one time for me and you baby o
Baby under the duvet
I say two time, two times for me and you baby o
Ah under, under the duvet ah
Ṣebi iwọ lo sọ wi pe baby o ma fẹ mi
Iwọ nikan ṣa lo n bẹ lọkan mi
Anything wey you want I swear me I go do for you
Ṣebi you know ṣebi you know say na you, oh you
You dey my heart oh, you dey my heart oh oh baby oh oh
Girl I like the way you love me oh
O ya love me jẹjẹ don't leave me
Love me tender oh oh na
I gbadun the way you call my name everyday baby
Ṣebi iwọ lo sọ wi pe baby o ma fẹ mi o
Iwọ nikan nikan ṣa lo, ṣa lo n bẹ lọkan mi o
Ṣebi iwọ lo sọ wi pe baby o ma fẹ mi o
Iwọ nikan nikan ṣa lo, ṣa lo n bẹ lọkan mi o
Coca-cola bottle shape (Bottle shape)
You be full African Queen oh (Yeba)
Girl me I like your waist (Me I like your waist)
Ọmọ you sweet pass macaroni (Kuro nbẹ)
Anytime you call on me
You make me loose my mind like Peruzzi yeah yeah yeah
You got me getting high o
Now I cannot leave
Girl I wanna stay with you for life, for life, for life
Girl now I cannot leave oh eh
Cause na you got my heart
You dey for my heart
Na you wey I love my baby o
O ya love me jẹjẹ don't leave me
Love me tender oh oh na
I gbadun the way you call my name everyday baby
Ṣebi iwọ lo sọ wi pe baby o ma fẹ mi o
Iwọ nikan nikan ṣa lo, ṣa lo n bẹ lọkan mi o
Ṣebi iwọ lo sọ wi pe baby o ma fẹ mi o
Iwọ nikan nikan ṣa lo, ṣa lo n bẹ lọkan mi o
It's STG
Oh oh oh oh oh
Oh no no no
Cause you carry my heart go, oh oh
Writer(s): Barry Jhay.
All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.