Mavins – Adaobi (feat. Don Jazzy, Di'ja, Reekado Banks & Korede Bello) Lyrics

Mavins – Adaobi (feat. Don Jazzy, Di'ja, Reekado Banks & Korede Bello) Lyrics
Adaobi
Mavins (feat. Don Jazzy, Di'ja, Reekado Banks & Korede Bello)
    Lyrics copied!
    Adaobi Album Art
    "Adaobi." - Mavins (feat. Don Jazzy, Di'ja, Reekado Banks & Korede Bello)

    Album: Adaobi (feat. Don Jazzy, Di'ja, Reekado Banks & Korede Bello) - Single
    Track No: 01
    Do you understand the formula
    Do you understand the formula (Adaobi)
    Do you understand the formula
    The formula, formula (Adaobi)
    Do you understand the formula
    Do you understand the formula (A-Adaobi)
    Do you understand the formula
    The formula, formula (Adaobi)
    Girl, I'm addicted to you
    I don't know what you do to me
    Omo wetin you give me chop o
    I no mind to dey chop dey go
    By the way, you're so beautiful
    Baby girl, there is something about you
    And I must to know that thing about you
    Wey dey make my brain dey scatter
    I must to be your lover not your brother
    (Adaobi) npogi gazamu (Adaobi)
    Adaobi niwoku (Adaobi)
    Oginni fiyasaro (Adaobi)
    Oh yo, my God o (Adaobi)
    Npogi gazamu (Adaobi)
    Adaobi niwoku (Adaobi)
    Oginni ginasa o (Adaobi, oya now)
    Do you know
    The way you dancing (Adaobi)
    The way you shaking your body
    Dey make me go crazy?
    Do you know
    How you dancing (Adaobi)
    How you shaking your body
    Dey make me go crazy?
    Girl, I want the formula (sweety baby, ya na-na-na-na)
    Girl, you pass the formula (olomi, ya na-na-na-na)
    I know you get the formula (sweety baby, ya na-na-na-na)
    Baby pass the formula (olomi, ya na-na-na-na)
    You're looking for the formula
    From here down to South Africa
    You know I gat the formula
    I know you like the formula
    You're looking for the formula
    From here down to South Africa
    You know I gat the formula (Adaobi)
    I know you like the formula (Adaobi)
    Almighty formula
    Baby girl, see I love your formula
    Dem say "Erikky Banks you popular"
    No be lie, you dey burst my medulla
    My medulla on a regular
    I go like to give on a regular
    I no mind make I burst your circular
    That thing wey dey burst my medulla
    My medulla, eh
    Quadratic equation ma re o
    Baby girl, you scatter my brain o
    I'm loving the way that you shake o
    My lady, my lady
    Quadratic equation ma re o
    Baby girl, you scatter my brain o
    I'm loving the way that you shake o
    My lady o, my lady o
    Ada, Ada, Ada (Ada)
    O sweetie Ada (Ada)
    Omo see me see Ada (Ada)
    Baby okwu Ada (Ada o)
    I teach the formula o
    Doro fine girl
    You're a doro fine girl
    You're a- (ah)
    Abi be ko o (ah, be no ni o)
    Ada fine gan o (ah, fine no ni o)
    Abi be ko o (ah, be no ni o)
    Ada fine gan o (ah, fine no ni o)
    Girl, I'm addicted to you
    I don't know what you did to me
    Omo wetin you give me chop o
    I no mind to dey chop dey go
    By the way, you're so beautiful
    Baby girl, there is something about you
    And I must to know that thing about you
    Wey dey make my brain dey scatter
    I must to be your lover not your brother
    (Adaobi) npogi gazamu (Adaobi)
    Adaobi niwoku (Adaobi)
    Oginni fiyasaro (Adaobi)
    Oh yo, my God o (Adaobi)
    Npogi gazamu (Adaobi)
    Adaobi niwoku (Adaobi)
    Oginni ginasa o (Adaobi, oya now)
    Do you know the way you dancing (Adaobi)
    The way you shaking your body
    Dey make me go crazy?
    Do you know how you dancing (Adaobi)
    How you shaking your body
    Dey make me go crazy?
    Girl, I want the formula (sweety baby, ya na-na-na-na)
    Girl, you pass the formula (olomi, ya na-na-na-na)
    I know you get the formula (sweety baby, ya na-na-na-na)
    Baby pass the formula (olomi, ya na-na-na-na)
    You're looking for the formula
    From here down to South Africa
    You know I gat the formula
    I know you like the formula
    You're looking for the formula
    From here down to South Africa
    You know I gat the formula (Adaobi)
    I know you like the formula, formula (Adaobi)

    Writer(s): Reekado Banks, Di’Ja, Don Jazzy, Korede Bello.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    Adaobi

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!