Oxlade – TABLES TURN (feat. Moelogo) Lyrics

Oxlade – TABLES TURN (feat. Moelogo) Lyrics
TABLES TURN
Oxlade (feat. Moelogo)
    Lyrics copied!
    TABLES TURN Album Art
    "TABLES TURN." - Oxlade (feat. Moelogo)

    Album: OXYGENE - EP
    Track No: 06
    Small boy from the ghetto wey dey try make some money
    Young boy, wey dem talk say e no go lead to nothing
    Small boy for the hood wey dey talk say him brain no correct
    But as you see, the boy dey grow
    Only if they knew say the boy go blow
    Only if they knew he go shut down show
    Them for no reason am bad
    Them for no try talk am like that
    Them for no try bring am down
    But wetin dem forget be say
    Tables turn o, e fit be your turn today
    Tomorrow make e be my turn o
    Omo no loose guard o
    Omo boy no reason 'cause no one knows tomorrow
    No one knows tomorrow
    Just be doing good, oh, doing good
    'Cause good nahin be koko
    Doing good
    Biko just do good
    Oh, do good
    Good na the koko, doing good
    Do you believe in karma?
    Aye akamara, aye toto
    Do you believe in karma?
    I remember then, when I no get anything, but I get talent
    Yes, I get talent
    Shey you remember then
    When boy no chop no money shey lon fi mi gba le
    Now they need my talent, ohh ahh
    Kekere latin mo oba o
    Olorun ni mola o
    Awon to so pe aoni de be
    Se ni olayiwola
    People talk and laugh when you can't do
    But when God blesses you, they forget o
    Tables turn o, e fit be your turn today
    Tomorrow make e be my turn o
    Omo no loose guard o
    Omo boy no reason 'cause no one knows tomorrow
    No one knows tomorrow
    Just be doing good, oh, doing good
    'Cause good nahin be koko
    Doing good
    Biko just do good
    Oh, do good
    Good na the koko, doing good

    Writer(s): Akano Samuel, Emmanuel Nwachukwu, Mohammed Animashaun & Ikuforiji Olaitan.

    All lyrical content displayed on this website is the intellectual property of its respective copyright holders. No ownership is implied, and no copyright infringement is intended.

    Get the Latest Lyrics Updates!

    Subscribe now and never miss a new song lyric update.

    Failed to load audio, please try again later.
    Failed to load song data.
    Invalid email address entered!
    Enter your suggestion!
    Thanks for your suggestion!
    Link copied
    Stop & exit Playlist

    Suggest a Lyrics Edit

    Stop Song
    Rhyto-Artwork

    TABLES TURN

    Rhyto
    × Add Rhyto to your Home Screen!